Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Met you ❤️🥹 Taylor Jasmine
403,594 Aufrufe • vor 14 Stunden •via X (Twitter)
34 Kommentare

@iamtaylorjasmin I don miss this POV😂😂 Peak skit era

@iamtaylorjasmin @iamtaylorjasmin you dey enter my eyes oo,can you reply your dm. I want to be in something very serious with you. I can do what Carter is doing x100

@iamtaylorjasmin Go fix your teeth first

@iamtaylorjasmin Nah only God sabi wetin dis girl see in you 😂😂😂

@iamtaylorjasmin Who go see all these Burti settings come leave you?

@iamtaylorjasmin I’m so happy for both of you

@iamtaylorjasmin 🤣🤣😭😭

@iamtaylorjasmin Carter head shape deh muzz me 😂😂

@iamtaylorjasmin Carter, you don turn oyinbo to Nigerian babe 😂 Taylor dey speak Pidgin now Met You na jam we go stream am ❤️

@iamtaylorjasmin Love Dey shark you, no worry she go break your heart soon

@iamtaylorjasmin Na jasmine make me believe say woman fit love ugly man 😅

@xander_crypto1 @iamtaylorjasmin Ogo

@iamtaylorjasmin This love thing go reach us too one day

@iamtaylorjasmin 😂😂

@iamtaylorjasmin Carter and Jasmine ❤️

@iamtaylorjasmin Werey couples😂😂😭

@iamtaylorjasmin Mr lover lover 😁

@iamtaylorjasmin Love Dey sweet oooh

@iamtaylorjasmin Una two don craze 😁

@iamtaylorjasmin Burst my tots 😂

@iamtaylorjasmin Carter u don jazz Jasmin walai

@iamtaylorjasmin Beauty and the beast 😂💔

@iamtaylorjasmin Dodoyo efe

@iamtaylorjasmin Carter don craze😂

@iamtaylorjasmin Why u dey bust her head? She don use jazz wey Elma no fit buy give machala

@iamtaylorjasmin the way I don love these two ehn. na all of us Jasmine don jazz

@iamtaylorjasmin Na once she clean the spit 😂😂

@iamtaylorjasmin Things we love to see

@iamtaylorjasmin Wsss 🔥🔥🔥

@iamtaylorjasmin Met you abii miss you 😏

@iamtaylorjasmin Na this kind love I want Carter Efe please show me love

@iamtaylorjasmin Aswear na content dem dey do

@iamtaylorjasmin Omo Carter efe ugly oo 😂😂

@iamtaylorjasmin 😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Taylor Jasmine REVEALED she’s pregnant for Carter Efe! 🥹🍼🔥
Playback ⏪
95,321 Aufrufe • vor 1 Monat
Sensitive content
🥹💔 Taylor Jasmine COULDN’T HOLD BACK THE TEARS knowing she’ll be leaving Carter Efe! 😭❤️🔥
Playback ⏪
1,055,847 Aufrufe • vor 1 Monat
