Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
MICHEAL JACKSON KE? THIS IS ART JOR
390,982 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Micheal Jackson ke, e see wetin go happen in the future, e rush kpai, dem for use steps finish am

Nothing really Dey pocket o But omo Ope happy for life

Aanu ni Poco Lee ri gba, I no go talk pass that one 😃

Micheal Jackson just get luck ni

poco keh he go tear acl

michael jackson keh😂😂😂 that imbe part😂😂😂

@theajebutter bro was flying😭😂

Can they dance it without their pant dripping down Dance it to a Main stream Music, give it a viral Moment and a new dance culture.

@NurseLekan They suppose flog this bike man na the best part e con block

@ixx_unruly Big art oo I Dey always respect this legwork Especially people that dance while wearing slides Most people don’t know how tough it is to do that shit

Nasty legwork my gawd

Omo some of these boys good pass poco olohun!!!

Lol Michael go tear ACL for this

Is he not hot in all the layers he got on in 30+ degrees. 😂

I for say Una wey dey disrespect Poco no too wise like that but no need. Poco na pioneer,e open door to show people like these say hope dey for all these street dance p. Him hunger-hustle time don pass. Hail these super talents without disrespecting their daddy. The Boys BaaaD!❤️

Up and grateful 🙏🏽 zero 0️⃣ kobo for aza but I still get 1.5 gb 😊

Michael Jackson go tear ACL

Mara too sweet abeg

Is it that there are particular kind of people who can move like this or is it just that my body cant

@Obacruze Dis legs don dey suffer since dem invent Mara dance

For this art form to be very excellent, the slides must be like that

This guy with dye hair fit moonwalk but Michael Jackson fit do this handkerchief moves? 🌚

Brooo these type of dance nah for adnormal people, why you think say odogwu Mara die?😂😂 Nah mad people get this dance nah😂😂

I personally feel these beats comes with some kind spirit cus make me understand how they do it effortlessly.

Tha wacko step for 1:08 Na area

Na only for Ajegunle you go see dem😂👏🏻

@Obacruze Art indeed bruh 😎 Dj sawdisk gbemidebe

Micheal go tear ACL joor

Chris Brown can do this but can't say the same for Michael Jackson

E get some boys if dem dance for MJ em go foh for the heaven wer e de

Brooo wtfff this is mad

Thise handkerchief moves 👌🏾😭

@Obacruze Full video on dj_sawdisk ig page

@Obacruze So make I see this ones still go book Michael Jackson? As how??

Na that imbe dance funny pass 😭😂😂
