Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

MICHEAL JACKSON KE? THIS IS ART JOR

390,982 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von TUNDE
TUNDEvor 3 Monaten

Micheal Jackson ke, e see wetin go happen in the future, e rush kpai, dem for use steps finish am

Profilbild von thatboy_Lee
thatboy_Leevor 3 Monaten

Nothing really Dey pocket o But omo Ope happy for life

Profilbild von Oladokun
Oladokunvor 3 Monaten

Aanu ni Poco Lee ri gba, I no go talk pass that one 😃

Profilbild von OMO OLOGO 4G
OMO OLOGO 4Gvor 3 Monaten

Micheal Jackson just get luck ni

Profilbild von Dave💊
Dave💊vor 3 Monaten

poco keh he go tear acl

Profilbild von SAGE FX💐
SAGE FX💐vor 3 Monaten

michael jackson keh😂😂😂 that imbe part😂😂😂

Profilbild von 👑?
👑?vor 3 Monaten

@theajebutter bro was flying😭😂

Profilbild von Dre07🇳🇬🇳🇬
Dre07🇳🇬🇳🇬vor 3 Monaten

Can they dance it without their pant dripping down Dance it to a Main stream Music, give it a viral Moment and a new dance culture.

Profilbild von Abrahamic
Abrahamicvor 3 Monaten

@NurseLekan They suppose flog this bike man na the best part e con block

Profilbild von Oluwafemi Ifeoluwa 👑✨
Oluwafemi Ifeoluwa 👑✨vor 3 Monaten

@ixx_unruly Big art oo I Dey always respect this legwork Especially people that dance while wearing slides Most people don’t know how tough it is to do that shit

Profilbild von saintly ghost
saintly ghostvor 3 Monaten

Nasty legwork my gawd

Profilbild von Adebayo Tijani korede
Adebayo Tijani koredevor 3 Monaten

Omo some of these boys good pass poco olohun!!!

Profilbild von Noah
Noahvor 3 Monaten

Lol Michael go tear ACL for this

Profilbild von Lagbaja
Lagbajavor 3 Monaten

Is he not hot in all the layers he got on in 30+ degrees. 😂

Profilbild von imitor
imitorvor 3 Monaten

I for say Una wey dey disrespect Poco no too wise like that but no need. Poco na pioneer,e open door to show people like these say hope dey for all these street dance p. Him hunger-hustle time don pass. Hail these super talents without disrespecting their daddy. The Boys BaaaD!❤️

Profilbild von Tyzee
Tyzeevor 3 Monaten

Up and grateful 🙏🏽 zero 0️⃣ kobo for aza but I still get 1.5 gb 😊

Profilbild von Ayo
Ayovor 3 Monaten

Michael Jackson go tear ACL

Profilbild von Joshspot Tv
Joshspot Tvvor 3 Monaten

Mara too sweet abeg

Profilbild von Hardwood_jnr
Hardwood_jnrvor 3 Monaten

Is it that there are particular kind of people who can move like this or is it just that my body cant

Profilbild von Saheed Isamot
Saheed Isamotvor 3 Monaten

@Obacruze Dis legs don dey suffer since dem invent Mara dance

Profilbild von SYLVEST
SYLVESTvor 3 Monaten

For this art form to be very excellent, the slides must be like that

Profilbild von Meshvch
Meshvchvor 3 Monaten

This guy with dye hair fit moonwalk but Michael Jackson fit do this handkerchief moves? 🌚

Profilbild von HUNCHO 🧘🏽🖤
HUNCHO 🧘🏽🖤vor 3 Monaten

Brooo these type of dance nah for adnormal people, why you think say odogwu Mara die?😂😂 Nah mad people get this dance nah😂😂

Profilbild von Ayo Akinola🙂
Ayo Akinola🙂vor 3 Monaten

I personally feel these beats comes with some kind spirit cus make me understand how they do it effortlessly.

Profilbild von sinbad
sinbadvor 3 Monaten

Tha wacko step for 1:08 Na area

Profilbild von anayo🐦‍🔥
anayo🐦‍🔥vor 3 Monaten

Na only for Ajegunle you go see dem😂👏🏻

Profilbild von phish
phishvor 3 Monaten

@Obacruze Art indeed bruh 😎 Dj sawdisk gbemidebe

Profilbild von IDAN✪
IDAN✪vor 3 Monaten

Micheal go tear ACL joor

Profilbild von Epoyi The Legend
Epoyi The Legendvor 3 Monaten

Chris Brown can do this but can't say the same for Michael Jackson

Profilbild von ADEDAYo
ADEDAYovor 3 Monaten

E get some boys if dem dance for MJ em go foh for the heaven wer e de

Profilbild von DEJI200222
DEJI200222vor 3 Monaten

Brooo wtfff this is mad

Profilbild von Igotit 🎖️
Igotit 🎖️vor 3 Monaten

Thise handkerchief moves 👌🏾😭

Profilbild von SILVER F
SILVER Fvor 3 Monaten

@Obacruze Full video on dj_sawdisk ig page

Profilbild von PURPLE HEART 💜
PURPLE HEART 💜vor 3 Monaten

@Obacruze So make I see this ones still go book Michael Jackson? As how??

Profilbild von Great
Greatvor 3 Monaten

Na that imbe dance funny pass 😭😂😂

Ähnliche Videos