Loading video...
Video Failed to Load
Min 14โ: Cubarsi sees red ๐ฅ
38 Comments

He is smart and more experienced now

Na this night we go see ๐

Guyyy ๐

I go just faint

Make them no whine me this evening abeg ๐๐๐

I go swear for person this night

Youโre passionate about football & want to kickstart your creator journey on X but youโre not sure how to get started This October Iโm working with a few serious newbies to grow their audience. If you'd like to improve your Twitter game, DM me โFOOTBALLโ letโs get started

2Baba don talk am say โNobody won die but them won go heavenโ ๐คฃ๐คฃ suicide easy to talk for mouth but difficult to execute because no do over or rebound o. Otilor ๐คฃ

Omo e hard like mad ๐

This thing wey you de do no follow o

I been dey toilet this morning and the thought come my head. I wan craze ๐ Guy abeg ooooooo๐ญ๐

Una no go kill me ๐๐

i dey plan go watch am for viewing centre tonight.. i never go viewing centre since that inter match๐ญ๐

Omo stay for house watch am o๐ญ

i dey put my belief in these boys ๐๐ but man u people don start dey support us ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐ God๐ญ๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I go just comot viewing centre

Araujo, Garcia, Kounde no dey I believe Cubarsi have big game experience now. ๐ฅน

Abeg nau ๐ญ๐

๐ญ๐ญ

๐๐๐ i may never watch our CL games again

Bro chill๐๐

๐๐๐๐๐๐

Abeg o

Be careful ๐คง

this match doesnt even mean shit can we stop this fooling and focus on madrid

๐๐๐

Make i no swear 4 u๐๐ญ

Like!!! Give me something for the pain and let me dieeeee!๐ญ๐ญ

You guys smh

No go hang yourself oo

๐๐๐๐

If this happens in any Barca serious ucl game until next session swearz I no Dey watch any Barca ball again this season ๐

Not the time. Wait till K.O

๐๐๐๐

I trust Xavi. We can get a red card and still see out the game.

@boy_feran Delete this rubbish

chale ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ










