Loading video...
Video Failed to Load
Miracle water๐๐๐คฃ
425,544 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

God need immediate judgement on Africa pastors ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐

Omo for 2026 people still dey fake miracle

Africa with delusion ๐

Church no be swimming pool oโฆ una dey pour water for people like say una dey do car wash

Sometimes I wonder if people are actually blinded to question all this stuff they go into. Let's all be careful out there

Omooo Hustle o, make prophet no use Water Blind your mama in the name of miracle.

They don start again o , but question is this ?? How on earth are this people easily convinced to sit and get entertain by such rubbish or don't they have brain cells ๐ค

If them pour u cold water 4 this weather u sef go vibrate

hmmmm interesting, what's the name of the movie please. it should have part 2. Pathetic ๐คข

Nollywood no suppose dey find actors make them just pack enter church talents full

For this cold Abeg na ๐๐๐

Unrelated but lemme drop this here ๐๐๐

Who do us like this ? ๐๐๐๐๐

When my country go Wise

I swear to god is any pastor try this shit with me inside church members go just hear Gbim ajeh na pastor eyes i comot so ooo because what the hell is thisโฆ even Jesus no do like this โฆ person wey miss God call con dey act like say he really pick the callโฆ ๐ ๐ Oshi le se

Angel Michael go first blow trumpet for where this guy ear de walai

Religion in African is long overdue for God judgement ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

Until we learn ๐ how to be religious and not so religious. And avoid some embarrassment ๐ณ from this so call comedians searching for money by all means.

I permanently follow back in 60s Kindly follow to confirm

See performance

Cold dey ohhh๐ฉ๐ฉ I hope the water warm abeg

Some pastors ehn, their heaven na view once ๐๐

Which kind thing be this? Nothing wey poor no go see

To think about the fact that a lot of this individuals claim to be educated

Sometimes I wonder if they select these people in every church to react whenever pastor touch them

I have holy food at home

Who be this one

Hmhm look at new Series movies So things turn to movies abi

What if it's frozen water? In my head, in this weather, I will also fall under anointing if the water is frozen ๐

Maybe na cold water.

If anybody pour me water like this inside this cold weather, we go get big fight

I hope say na warm water be that because make nobody pour me cold water for this weather ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Jesus take the wheels pls
