正在加载视频...
视频加载失败
Miracle water😂😂🤣
425,544 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

God need immediate judgement on Africa pastors 😂😂💔

🤣🤣😂

Omo for 2026 people still dey fake miracle

Africa with delusion 😂

Church no be swimming pool o… una dey pour water for people like say una dey do car wash

Sometimes I wonder if people are actually blinded to question all this stuff they go into. Let's all be careful out there

Omooo Hustle o, make prophet no use Water Blind your mama in the name of miracle.

They don start again o , but question is this ?? How on earth are this people easily convinced to sit and get entertain by such rubbish or don't they have brain cells 🤔

If them pour u cold water 4 this weather u sef go vibrate

hmmmm interesting, what's the name of the movie please. it should have part 2. Pathetic 🤢

Nollywood no suppose dey find actors make them just pack enter church talents full

For this cold Abeg na 😂😂😂

Unrelated but lemme drop this here 😂😂😂

Who do us like this ? 💔💔😂😂😂

When my country go Wise

I swear to god is any pastor try this shit with me inside church members go just hear Gbim ajeh na pastor eyes i comot so ooo because what the hell is this… even Jesus no do like this … person wey miss God call con dey act like say he really pick the call… 😂 😂 Oshi le se

Angel Michael go first blow trumpet for where this guy ear de walai

Religion in African is long overdue for God judgement 🤣🤣🤣💔

Until we learn 😌 how to be religious and not so religious. And avoid some embarrassment 😳 from this so call comedians searching for money by all means.

I permanently follow back in 60s Kindly follow to confirm

See performance

Cold dey ohhh😩😩 I hope the water warm abeg

Some pastors ehn, their heaven na view once 😂😆

Which kind thing be this? Nothing wey poor no go see

To think about the fact that a lot of this individuals claim to be educated

Sometimes I wonder if they select these people in every church to react whenever pastor touch them

I have holy food at home

Who be this one

Hmhm look at new Series movies So things turn to movies abi

What if it's frozen water? In my head, in this weather, I will also fall under anointing if the water is frozen 🌝

Maybe na cold water.

If anybody pour me water like this inside this cold weather, we go get big fight

I hope say na warm water be that because make nobody pour me cold water for this weather 🙄🙄

🤣🤣🤣🤣🤣 Jesus take the wheels pls
