Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Mohbad wife born again ?๐๐ญ
211,440 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

As a Man U gat put yourself first ooo ๐๐

๐ฏ

Mohbad in heaven right now

If peller don Kpai for that accident now another guy go don plank Jarvis rn ๐๐

Waything man do man for this wXcked world

I'll tell you this for free .. Forget geh geh dey drop too much value.. When I start watch this video I think say him go start bash her but the truth is what this guy speaks nothing more

Sheโs a single woman, she can do whatever she likes with her body.

The man that impregnated her right now

Me listening ๐ถ to his music ๐ถ before ur notification pop up ๐ญ๐

Person wey die na him lose

YOU BORROW CLOTHโ๏ธ๐ COMMOT TAG NA, WE KNOW SAY NA NEW ONE

Mohbad spirit whenever he visited the house and find them knackin ๐

Mohbad from ghost

๐๐๐ She born again!!โฆ

Na so I take God beg una make you no die ooooo do all you can to stay alive o as E b self NO HEAVEN NO HELL

Nor be lie oh. If you leave this world that your wife/gf don move on. Guys be guarded.

Snap yourself or believe in your babe๐๐

Your Everyday Headache Is Back And Will Be Live on 1st by 8pm get your gadgets ready ๐ฆ๐ฆ #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

The Man Of The Hour Is Back Get Ready To Create More Content With His Name #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

#MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

You wey carry women's for head like peller nah u know wetin u go gain ๐

The Pellerians are home again ๐ค Welcome back online, Pellerโletโs run it up ๐#MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremone

Your King Is Back Cry More #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

I no understand una ooo make dey lady no marry again.abi make her life finish coz her husband die. y are u Nigerians hypocrite? so coz her husband die make she no change oil abi all of una duruwarku

She needs to move on?. When her husband has not been Buried. I don't know if it is true sha. If yes. That means something is really going on. DNA is a must

Make una tag peller here make he learn ๐

12:46 vid dey talk matter wey no concern your papa. ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

Dem no wan cast am but low-key e don cast lol ๐

guy i think say na only me shock walai ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ guy

The Trend Master Is Back ๐คฃ #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

@grok is this true

My main man, you no go fall geh geh ๐๐

The Scorpion ๐ฆ King Is Back To Sting Yโall #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee
Related Videos
Sensitive content
MOHBAD nah God go punish you aswr ๐๐ญ
soft girl
187,919 views โข 3 months ago
Sensitive content
But what is this again? ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐
Alabo Wakajugbe ๐ซ๐ฎ
37,893 views โข 1 month ago
