Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mohbad wife born again ?💔😭
211,440 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

As a Man U gat put yourself first ooo 😂😂

💯

Mohbad in heaven right now

If peller don Kpai for that accident now another guy go don plank Jarvis rn 😂😂

Waything man do man for this wXcked world

I'll tell you this for free .. Forget geh geh dey drop too much value.. When I start watch this video I think say him go start bash her but the truth is what this guy speaks nothing more

She’s a single woman, she can do whatever she likes with her body.

The man that impregnated her right now

Me listening 🎶 to his music 🎶 before ur notification pop up 😭💔

Person wey die na him lose

YOU BORROW CLOTH⁉️😏 COMMOT TAG NA, WE KNOW SAY NA NEW ONE

Mohbad spirit whenever he visited the house and find them knackin 😂

Mohbad from ghost

😂😂😂 She born again!!…

Na so I take God beg una make you no die ooooo do all you can to stay alive o as E b self NO HEAVEN NO HELL

Nor be lie oh. If you leave this world that your wife/gf don move on. Guys be guarded.

Snap yourself or believe in your babe💔😒

Your Everyday Headache Is Back And Will Be Live on 1st by 8pm get your gadgets ready 🦂🦂 #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

The Man Of The Hour Is Back Get Ready To Create More Content With His Name #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

#MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

You wey carry women's for head like peller nah u know wetin u go gain 😂

The Pellerians are home again 🖤 Welcome back online, Peller—let’s run it up 🚀#MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremone

Your King Is Back Cry More #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

I no understand una ooo make dey lady no marry again.abi make her life finish coz her husband die. y are u Nigerians hypocrite? so coz her husband die make she no change oil abi all of una duruwarku

She needs to move on?. When her husband has not been Buried. I don't know if it is true sha. If yes. That means something is really going on. DNA is a must

Make una tag peller here make he learn 😂

12:46 vid dey talk matter wey no concern your papa. 🤦🏽♂️

Dem no wan cast am but low-key e don cast lol 😂

guy i think say na only me shock walai 😭😭😭😭😭 guy

The Trend Master Is Back 🤣 #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

@grok is this true

My main man, you no go fall geh geh 🙌🙌

The Scorpion 🦂 King Is Back To Sting Y’all #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee
Похожие видео
Sensitive content
MOHBAD nah God go punish you aswr 💔😭
soft girl
187,919 просмотров • 3 месяцев назад
YG announced BORN PINK FINALE BLINKS: 😭💔😭💔😭💔😭
BLACKPINK BLINK UNION 💕
254,444 просмотров • 3 лет назад
Sensitive content
But what is this again? 😭😭😭💔💔💔
Alabo Wakajugbe 🇫🇮
37,893 просмотров • 1 месяц назад
