Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Mohbad wife born again ?💔😭

211,440 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Julius profil fotoğrafı
Julius9 ay önce

As a Man U gat put yourself first ooo 😂😂

GehGeh profil fotoğrafı
GehGeh9 ay önce

💯

EMERITUS profil fotoğrafı
EMERITUS9 ay önce

Mohbad in heaven right now

Ennybrizzle💰 profil fotoğrafı
Ennybrizzle💰9 ay önce

If peller don Kpai for that accident now another guy go don plank Jarvis rn 😂😂

OVP📍 profil fotoğrafı
OVP📍9 ay önce

Waything man do man for this wXcked world

Rence profil fotoğrafı
Rence9 ay önce

I'll tell you this for free .. Forget geh geh dey drop too much value.. When I start watch this video I think say him go start bash her but the truth is what this guy speaks nothing more

Abigail profil fotoğrafı
Abigail9 ay önce

She’s a single woman, she can do whatever she likes with her body.

OVP📍 profil fotoğrafı
OVP📍9 ay önce

The man that impregnated her right now

OGA IGWE profil fotoğrafı
OGA IGWE9 ay önce

Me listening 🎶 to his music 🎶 before ur notification pop up 😭💔

@PLørd profil fotoğrafı
@PLørd9 ay önce

Person wey die na him lose

Pulaski Wallpaper profil fotoğrafı
Pulaski Wallpaper9 ay önce

YOU BORROW CLOTH⁉️😏 COMMOT TAG NA, WE KNOW SAY NA NEW ONE

R€M£DY profil fotoğrafı
R€M£DY9 ay önce

Mohbad spirit whenever he visited the house and find them knackin 😂

Fesborn | Website & Sales profil fotoğrafı
Fesborn | Website & Sales9 ay önce

Mohbad from ghost

Breezy 🤖 profil fotoğrafı
Breezy 🤖9 ay önce

😂😂😂 She born again!!…

SHIGO NI BABA (🥇🏆🎳). Arsenal profil fotoğrafı
SHIGO NI BABA (🥇🏆🎳). Arsenal9 ay önce

Na so I take God beg una make you no die ooooo do all you can to stay alive o as E b self NO HEAVEN NO HELL

Rains profil fotoğrafı
Rains9 ay önce

Nor be lie oh. If you leave this world that your wife/gf don move on. Guys be guarded.

DahBoiTopTizzy🕸 profil fotoğrafı
DahBoiTopTizzy🕸9 ay önce

Snap yourself or believe in your babe💔😒

Tfresh_1202 profil fotoğrafı
Tfresh_12029 ay önce

Your Everyday Headache Is Back And Will Be Live on 1st by 8pm get your gadgets ready 🦂🦂 #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

Tfresh_1202 profil fotoğrafı
Tfresh_12029 ay önce

The Man Of The Hour Is Back Get Ready To Create More Content With His Name #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

Tfresh_1202 profil fotoğrafı
Tfresh_12029 ay önce

#MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

Titlemqn profil fotoğrafı
Titlemqn9 ay önce

You wey carry women's for head like peller nah u know wetin u go gain 😂

Top Media↔️ profil fotoğrafı
Top Media↔️9 ay önce

The Pellerians are home again 🖤 Welcome back online, Peller—let’s run it up 🚀#MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremone

Tfresh_1202 profil fotoğrafı
Tfresh_12029 ay önce

Your King Is Back Cry More #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

m î s s ÑøÑÊ profil fotoğrafı
m î s s ÑøÑÊ9 ay önce

I no understand una ooo make dey lady no marry again.abi make her life finish coz her husband die. y are u Nigerians hypocrite? so coz her husband die make she no change oil abi all of una duruwarku

EZE OBI profil fotoğrafı
EZE OBI9 ay önce

She needs to move on?. When her husband has not been Buried. I don't know if it is true sha. If yes. That means something is really going on. DNA is a must

Ennybrizzle💰 profil fotoğrafı
Ennybrizzle💰9 ay önce

Make una tag peller here make he learn 😂

O S C A R profil fotoğrafı
O S C A R9 ay önce

12:46 vid dey talk matter wey no concern your papa. 🤦🏽‍♂️

Winterspool profil fotoğrafı
Winterspool9 ay önce

Dem no wan cast am but low-key e don cast lol 😂

Sam profil fotoğrafı
Sam9 ay önce

guy i think say na only me shock walai 😭😭😭😭😭 guy

Tfresh_1202 profil fotoğrafı
Tfresh_12029 ay önce

The Trend Master Is Back 🤣 #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

Coach Abiodun profil fotoğrafı
Coach Abiodun9 ay önce

@grok is this true

TEE-BOY🕊️ profil fotoğrafı
TEE-BOY🕊️9 ay önce

My main man, you no go fall geh geh 🙌🙌

Tfresh_1202 profil fotoğrafı
Tfresh_12029 ay önce

The Scorpion 🦂 King Is Back To Sting Y’all #MoremoneeWithPeller #PellerIsBack #EasybankingwithMoremonee

Benzer Videolar

MOHBAD nah God go punish you aswr 💔😭
1:03

Sensitive content

MOHBAD nah God go punish you aswr 💔😭

soft girl

187,919 görüntüleme • 3 ay önce