Loading video...
Video Failed to Load
“Mo-Hits” 😁
36 Comments

Funny story Behind the scenes from the shoot of this song 😂 @AyoShonaiya

Most people don’t understand this lyrics. Proper fraud song 😂

“YBNL”😂

@itzbasito "nigba ti mo de london emi o ri ise se, awon guys won so fun wipe o le kpa 1k, won ni tim ba se daada o le kpa ju be lo in 1 day, ise ta ma se ni wipe ama lo na Ike" One weyrey for CS, still talk say “he blow with pure music money”. Aridin You think say the “ike” na leoplast?

let him continue dey whine himself yahoo wey na deep rooted culture 😂

When you no understand language. The song is about how he escaped ruining his life because he tried to do fraud not promoting it. You suppose start from dem Olu Maintain

“Tried to do” 😁

@KidHyperactive Niggas we’re calling themselves “JJC & the 419 squad”

But he didn't really blow with the fraud money. Their breakthrough came from pure music money.

Okay.

The first time I listened to this song around 2006 i couldn’t understand what he meant by those lyrics until yahooze came out in 2007 before I deep the lyrics but my thoughts was always 419 😂

Olu maintain- yahooze Kelly handsome- maga don pay shout hallelujah. And many others low-key. Make una dey gbezome..

yahoo dey deep rooted in culture normally naw who are the people disagreeing lmaooo

He said YBNL it’s as if people have forgotten the meaning of the name

Our economy has never been good to thrive purely on legit money That's why it's mostly international investors that can properly fund artists

many dislike realism, man 😅

You know ball man, so sad you chose Kendrick’s side, you know better

Dem think say na thanksgiving song😂

Bruh !!

YBNL making the list Dey muzz me Literally in the name 😂

Memories mehn, I remember the egbons making it out of our streets then

This song go make sense to pocolee if he win that him case😔

@_Fasholaa

Naso web3. Niggas too go Dey move 😂😂😂😂… where you see the $5k wey you use make $144k 😂

West leave them 🤣 everybody wan get opinion

You really like to scatter everywhere this guy😭😭😭

@Bams_Jnr That shirt-tail hem TM Lewin needs a comeback.

“Nigba ti mode London emi o ri seshe”😂🕺🏻

"ojoo", "ekee"... Dbanj na real OG, see slangs wey he dey use that year😭😭

The moment i read mix and 419 squad Omo na once i know say you be OF way dey follow the music game long now... Many no go understand the vibes jjc and em squad put men on fr

Walai I just Dey understand this song 😂

@demetrius3244 😭😭😭😭😭i see the list begin laughhhhh

These lyrics though Legendary

he no serious jare

@gregorydibosa Ori yato sori 😂

Don't mix it. That's his life before the music.

