Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Moment when K1 De Ultimate was eulogizing Wizkid. Wiz just dey paste baba bundle bundle dey go😂
11 Kommentare

No be oba elegushi be that?

Yes thats him

NEW OFFICIAL COLLABORATION ALERT! Get your PERSONALIZED @MHAOfficial Japanese hanko stamps at for yourself, friends and family! #fanco #mha #MyHeroAcademia

Normally wiz suppose release K1 full performance for us

Tell me, have you seen where K1 the Ultimate eulogized anyone on stage, then on seat before???

Who get this performance make them share me link edakun

Wizkid head wan burst with joy 😄

When u are big you are big , this settings no be for small pikin

Imagine being the youngest and the richest among people in this video 😂😂but not the most powerful sha 😂

WIZKID na proper Yoruba and street boy before he lose guard to all these Asshole una go wait tired o 😂😂😂😂😂 him number 6 Dey intact unlike pussyboys 🤣

Small body big engine. Its plenty
