Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Monday morning club with Hypeman Ita๐Ÿ˜‚โค๏ธ

631,619 Aufrufe โ€ข vor 2 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Miguel
Miguelvor 2 Tagen

I donโ€™t think there is natural yansh in Lagos again! BBL everywhere

Profilbild von Naija2capeblog
Naija2capeblogvor 2 Tagen

This man sabi turn Monday morning into Friday night. Everybody just dey outside like work no exist; pure Lagos energy ๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Profilbild von Plato's Cousin
Plato's Cousinvor 2 Tagen

See wife materials everywhere. Men are so lucky. ๐Ÿค—

Profilbild von Semi god.
Semi god.vor 2 Tagen

See wetin girls wear comot for house. Nobody dey advise them?โ˜น๏ธ

Profilbild von Amber ๐Ÿ˜˜๐Ÿ’‹
Amber ๐Ÿ˜˜๐Ÿ’‹vor 2 Tagen

Come and see o @CHIZZY_BB

Profilbild von Wtf ๐Ÿฅท
Wtf ๐Ÿฅทvor 2 Tagen

My nigaa my nigaa this is Lagos

Profilbild von Slay Jimmy ๐Ÿฆ
Slay Jimmy ๐Ÿฆvor 2 Tagen

Lagos nightlife ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von ๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซ
๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซvor 2 Tagen

๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ˜‚

Profilbild von BM SIRE
BM SIREvor 2 Tagen

Women are the cause of problems in a man's life. Look how all the men there are decent in dressing. Oya look at the females. God forbid that gender, useless things nai full them head dress naked like people wen animals born. ๐Ÿ˜ค๐Ÿ˜ซ

Profilbild von Dizzy
Dizzyvor 2 Tagen

@web3bj sho le she! ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Only1fx
Only1fxvor 2 Tagen

Imagine you sneaked to the club as a married man or married woman, telling your partner that you have a night shift at work, only for this man to catch you on camera. ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Alrightgeezer๐ŸŽƒ๐ŸŽƒ
Alrightgeezer๐ŸŽƒ๐ŸŽƒvor 2 Tagen

A only men dem dey hype? Women no get money? He no Dey hype women?

Profilbild von SON OF A CARPENTER๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
SON OF A CARPENTER๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 2 Tagen

Omo people Dey comot club for Monday morning while some Dey go work

Profilbild von Fear Destroys Life ๐Ÿซด๐Ÿพ
Fear Destroys Life ๐Ÿซด๐Ÿพvor 2 Tagen

Omo see strippers una really they enjoy that club oh ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Comr Omoboriowo
Comr Omoboriowovor 2 Tagen

That Quilox ehn๐Ÿฅน E dey my bucket list to just gbadun there with my Gbadun Squad, who go borrow us Lambo bayii?๐Ÿ˜‚ Abi we can pull in inside our Toyota Camry๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von damiLARE๐Ÿค
damiLARE๐Ÿคvor 2 Tagen

Na only men e dey always hype ๐Ÿ˜†

Profilbild von Dehmee
Dehmeevor 2 Tagen

See where all Lagos money Dey go Money Dey Lagos na u no Dey hustle

Profilbild von Ifyy
Ifyyvor 2 Tagen

Ma Niqqar.. coming around this Oct for my friends engagement ๐Ÿท

Profilbild von Heโ€™s_Feelinz.Reign
Heโ€™s_Feelinz.Reignvor 2 Tagen

na because of this Nigga i wan enter Lagos again.

Profilbild von ๐™ถ๐š˜๐š•๐š๐šˆ ๐š๐š’๐š๐š’๐š๐šŠ๐š• ๐šœ๐š˜๐š•๐šž๐š๐š’๐š˜๐š—๐šœ
๐™ถ๐š˜๐š•๐š๐šˆ ๐š๐š’๐š๐š’๐š๐šŠ๐š• ๐šœ๐š˜๐š•๐šž๐š๐š’๐š˜๐š—๐šœvor 2 Tagen

I just dey see women dey roll yansh pass, shey women nor dey buy something too and eat

Profilbild von Kizito Rafiki๐Ÿ—ก๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Kizito Rafiki๐Ÿ—ก๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 2 Tagen

This way of life has never made sense to me. A hundred billion in my bank account and I still won't indulge in this.

Profilbild von Adeleke Gbolahan
Adeleke Gbolahanvor 2 Tagen

@kala6050 Mad mad yansh full this clip

Profilbild von Adebayo Muhammed O.
Adebayo Muhammed O.vor 2 Tagen

I love this kain lifestyle Ehn and I crave for it everytime๐Ÿฅถ๐Ÿฅถ But Iโ€™m still here doing my 9-5 job๐Ÿ˜”

Profilbild von omolomo๐Ÿธ
omolomo๐Ÿธvor 2 Tagen

To born female pikin come dey shame me see person future mama hahahaha walking naked!!!!!!

Profilbild von swotยก
swotยกvor 2 Tagen

my nigga my nigga, gshgedhehshsshhd my nigga. sho le she! what the fucking do my nigga! hssggshssgggsfue my nigga. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AfrobeatArena
AfrobeatArenavor 2 Tagen

Na dis kin settings dey make some men loose common sense. Once nyash dey shake, common sense don fly from window

Profilbild von ogie
ogievor 2 Tagen

Lagos babes de really hurstle o! Darm !๐Ÿ˜ณ

Profilbild von Kolade Ayoola
Kolade Ayoolavor 2 Tagen

I just sight my papa brother for there ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kash
Kashvor 2 Tagen

Idan buruku ๐Ÿ‘Œ๐Ÿ’ฏ

Profilbild von Baggy4luvโ„ข ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ’š
Baggy4luvโ„ข ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ’švor 2 Tagen

All this girls won't spend 50kobo bunch of recycled hoes

Profilbild von '
'vor 2 Tagen

Kai kai kai

Profilbild von Lynch
Lynchvor 2 Tagen

Hypeman ita suppose dey Lagos lifestyle cause who go hype me make I spend my 50k?

Profilbild von Godpikin77
Godpikin77vor 2 Tagen

Na like this kind day break all this OS dey cheap, since dem no see who go carry dem all tru d night. Just get nice ride & with 100k U are good to go. Dem go stay Ur place till evening sef๐Ÿคฆ. Na my friend teach me the cheat code sha. So, We listen we don't judge ๐Ÿค

Profilbild von Acube ๐Ÿƒ
Acube ๐Ÿƒvor 2 Tagen

@Unclechoko Wetin lege Dey talk ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos