Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Money get power o 😂

40,357 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von IamSemilor4130
IamSemilor4130vor 1 Jahr

Wetin make i con do fight or kill him after he don chop my wife still chop bet for my house I will rather share d bags with him that to end up in jail

Profilbild von Enriched
Enrichedvor 1 Jahr

😂

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 1 Jahr

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

Profilbild von 3AM
3AMvor 1 Jahr

This thing can actually happen ooo

Profilbild von LeePeace07🦍
LeePeace07🦍vor 1 Jahr

This kind thing nah prayer point, My helper come close abeg I dey house 🤲

Profilbild von The Voice 🔊
The Voice 🔊vor 1 Jahr

I’ll rather share the bag with him than to go jail

Profilbild von Phantom Ghost
Phantom Ghostvor 1 Jahr

Wetin go be the soldier cut for the money naw 😂😂😂😂

Profilbild von OLAPIXEL 💻🇧🇪
OLAPIXEL 💻🇧🇪vor 1 Jahr

I fit gun the babe down self 😂😂😂😂

Profilbild von Blackmoi
Blackmoivor 1 Jahr

As we don share the same babe make we share funds too abeg

Profilbild von Lollybee💙
Lollybee💙vor 1 Jahr

Imagine 😂

Profilbild von ONANA Parody
ONANA Parodyvor 1 Jahr

50/50

Ähnliche Videos