正在加载视频...
视频加载失败
“Money Lingo” visuals out now!
32 条评论

Angelic tune! ❄️

This song go too sweet inside Benz God Abeg run me this big win 🙏

@DavidoPolice Yes oo I get paste logins oo 😁😁

Lojay, come answer questions 1st. Wetin u put inside this gbedu so? Coz even when i no dey listen, i just dey hum am 😭. This 1 pass mama washput 😭

@kikilopemi I no fit hear any other lingo!!!

Loja make men taste this your Money Lingo nau 🥱

Let’s fuvking goo🔥🔥

You good baba. GOD BLESS YOU MORE

Keep whining

@Anthonyegwu_ Lo lo lingo🗣

Good song bro

I get pay stack past me one or two

Money lingo

Song too sweet 😮💨

Na me first watch am

@kikilopemi 🔥🔥

Mk sense

I wan make money inspire me too, baba God do ham 🤲

Do 1M for JBL jor you badddddddd 🔥🔥

The video you do for your papa office sweet pass this o

Lingo dance 🩰

Money lingo

fire 🔥

My fave jam rn

Lolo make I go chop the jam again ; you never reply to my last tweet big LOLO

Why not FOLA in the video

Dec wey go sweet na from now we go know !

I get paystack login sey make I paste my login ?😩😩😩

A plalylist where you discover lastest Music before anyone else. New Wave Naija!!!

Best motivator ever

Lojay e no get your song wey fit do me reach “monalisa”🥹

My jam
