Loading video...
Video Failed to Load
Money na water.
55,701 views • 2 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

No be small thing oo Money choke! 😂😂 Well, I love the intentionality

Where them take see the 10naira note first of all?🤣

Money na Coca cola 😂😂

Soon they'd join Politics and be the next Bashir Ahmad.

Na aboki abi igbo ?

Wait… na 5 and 10 naira notes I de see so?😭😂😂

The coke get value pass that money n it's getting wasted

EFCC come ooo 🤣😂 Mummy See ooo 😂😂

Dem wan use coke drown ahm 😂 I hear say na ₦1,785 him later carry go house 😂😂

Later e go be water na food, then water na water

Aboki don go copy Igbo doings come add am coke.

Omo dorime nah dorimeh 😅

What in be this

Rubbish

5naira still dey

Coke nah campaign 😂😂😂

5 naira wey no reach 5k, wey them spray na him be money na water

who wan put body money na water but i go need that coke for rainy days 🤣🤣

Money na water for real 😂 Guy just dey shower cash like say e be pure water, people dey pack am like say Christmas don reach. Who wan join the queue for the free rain?

U say

Money na water set awon chief priest My people don’t get intimidated by peer pressure cuz you self no small you’re trying ur best 💯

Money na sand Watch this powerful affirmation strategy that works

Wtf is that 🤣

Spray 5naira collect coke of 500naira 🤣

Is only hausa people dey always Small small money like 5 Naira and 10Naira

Mk efcc no catch you

Malo doings 😁

Money na soft drink

Omo see doings 🤣🤣🤣🤣

I no fit stand make una pour me coke oo. Una go keep give me, I go use am chop bread later. Stop rough play. I AM THE MAYOR OF MICRO-BLOGGING.

Funny how in my own opinion spraying money is weird,why not just hand it over to me than for me to be picking while you spray it over my head like a dog,although atimes it's a form of celebration it's still messed up,and drink on my head??? You're just mad

Money na water ooo🤣
