Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mood because it's the weekend.
74,646 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
32 Kommentare

Na aristocrat shoe be that, this one na real sugar daddy.😂

He’s not a traditionalist he’s from the kuku family in ijebu ode, a wealthy family call Kuku

No be small thing oh. Yabaleft Don finally Enter Yaba Left In Yaba. Handler dey on kolos😅

You can be Old, but never hold back the lifestyle 🤣. Vibe on

The lifestyle really Dey expensive

Sugar daddy in the building And you'll see the girl that will be following him will be saying I don't like men without muscle Omo him muscle dey him bank account and pocket ooo

Na Aristocrat deh baba leg so 🌝❤️

if the shoe is a real Aristocrat brand, then e reach to show off.. Baba on point! 💯🔥

Yeah, we’re chilling in the air. ‘We’re not seeing you sef mood’

When you hear K1 singing Omo Kuku ni Ijebu!!!

Saturday oloyin😂

Be like all these traditionalist men dem, e remain make he wear beads.

Una suppose share money

No time baba show off in white iya yi baddest man in town

Sharp 💯

Olori ẹbi don sell family land go jaiye for Santorini

Drip Grandpa

Man is chilling with aristocrat luxery shoes, nice one

Ese lo kowo lor

No be baba Kunle be this?

Dino

My mom said in the 90s big boys even my Dad too who wear expensive Italian shoe brands when ever they are seating they will shaking there feet to show off their shoe assuming there was social media then no be today show off start oo 🤣🤣

Kuku ❤️

😂 Oloriebi don enter plane. The lifestyle cost

Stop playing 🤣🤣🤣🤣

Do enjoying ur self

Chop life

Ijaya gbogbo egba , olu awo😂😂

My own be say make England play over 2

Them no feet put chest 🙌🏻😂

Kuku money 🙌

Alright
Ähnliche Videos
Sensitive content
Weekend mood
Maririn~
54,323 Aufrufe • vor 1 Jahr
