Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mood for 15th 🤬
68,432 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Better go move your date I no go fit leave Drake album dey go stream your own

@SureTestman You rub white powder for face, your face still black

Egusi too go sure

Famous my Jbl don spoil o Ewo wetin I go use jam Street therapist like this ?

You sef dey anticipate Drake album abi🤣💯

I’m suspecting that Famouspluto has a song with Drake @Drake I’m really confident

Nor mind all those people way say make u nor drop the EP same day way wiz and drake day drop Who care ? Abeg drop am my JBL ACTIVE 😡💯

Aget some video if a drop am you go ask for my Aza

@bigwiziii With egusi soup you are right

Day 100 asking @Famouspluto_ $500

If you wan burst head add seyi to the album

@badmulato YOU THIS BOYYYYY!! para para #Ozama 😅🤍

First ago but Drake for top Then queue your own follow 😁

@AAjeks87713 you dey get am clear

Why you whine UNIZIK students?

My birthday is on 16th what do you have for me famous

@freshprinzo 😂😂😂😂

I don mount am already Uzama, who Drake help

💥

Na you famous nobi Drake😬

Famous u dey ball

Approval 💯💯🥳

I see you

Wetting boondocks sound dey find for there 😂. This una sample mad o 😂😂

Blood follow me back on x I have a song with you I be Benin guy I live in Lagos famous follow me back @Famouspluto_

🚀

Hehe nbl 🔥

Mood

Why are you running 💨 🔥🏃🏻➡️

@SureTestman Uzamaaaaaaaaa

Check upstairs idan 🖐🏾

