ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
MOOD ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ณ๐ฌ๐ณ๐ฌ๐ณ๐ฌ๐ณ๐ฌ
29,821 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

But boss you short oh ๐

@VictoriaEze1010 Na Baba God create me

I posted it on my page and no got likes ๐ฅฒ

W's

Even if you did not check our tweet we still love you

@Kvngwealth001 Omo, tweets yapa o. Apologies

You too much baami โค๏ธโค๏ธ

Congratulations

Omo Ijebuโค๏ธ๐ช

Pooja you forget me ohh for jaja

God is God

Congratulations boss

@Kachi077 Congratulations thatโs a big milestone

Congratulations bro

Boss , Wetin you dey do ๐คฃ๐คฃ๐คฃ? You dey do like earthworm ๐๐พโโ๏ธ! You tried tho, Congratulations ๐

As you don reach 1m , make your "following" sef de round number 50k, please fb sir๐คฒ๐ญ

I don follow tire. Make dem no shadow ban. Make we dey follow small small

Thank you so much sir, The sky is your starting point God bless you immediately.

Ogo bruku bruku

Make dem sha no call 911 for you๐

โค๏ธ

Congratulations broski

Omo, it must have been along journey Congratulations Sir

@Kachi077 Congratulations. Thatโs a big milestone ๐ฅถ

Confirming

Boss ehh no vex Is there anything you're not telling us about your love for Ankara trousers?๐

Big congratulations ๐๐ Boss

Fresh like todayโs bread

Congratulations once again baba mi

Wash am for me naa I don dey fans u since fan no dey

I love your energy pooja

๐ฅ

I just like your way man Dey do your thing dey go

Congratulations

Congratulations ๐ ๐ ๐

Congratulations

