Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

MORAYO out now … on all platforms ⚡️💫

105,271 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von KB😈💙
KB😈💙vor 10 Monaten

Bro I go advice you make you focus more on TikTok abeg

Profilbild von CISSE🎖️
CISSE🎖️vor 10 Monaten

I hope say wuna all agree on how wuna go share the music money?

Profilbild von Tee Hunkydory
Tee Hunkydoryvor 10 Monaten

Been there already 🔊🎶🎶

Profilbild von BigWizWave🦅
BigWizWave🦅vor 10 Monaten

Person say your career don confuse 😐

Profilbild von Classic Media
Classic Mediavor 10 Monaten

Congratulations 🍾

Profilbild von DRUMS 💯
DRUMS 💯vor 10 Monaten

Bro go do some leg work or something, no try this thing again

Profilbild von askaboutme
askaboutmevor 10 Monaten

Omo u no go like focus on your TikTok?

Profilbild von Azaco ph
Azaco phvor 10 Monaten

@grok how much for the car you saw at the video

Profilbild von Sammy
Sammyvor 10 Monaten

Na itel you use record this audio? Abi i no dey hear well

Profilbild von Barry
Barryvor 10 Monaten

Jo Madafucking black ♥️🥰

Profilbild von Big Dale 🦴🐹🤖
Big Dale 🦴🐹🤖vor 10 Monaten

Una no dey listen to song for studio before unaa release am? Take your time ooooo .

Profilbild von K
Kvor 10 Monaten

“AM coming to you” 🤭

Profilbild von The Akure boy
The Akure boyvor 10 Monaten

It’s okay to use songwriters, you know?

Profilbild von Iammayordona
Iammayordonavor 10 Monaten

I dey feel ricky baby vibez 💥

Profilbild von EMMY 👿 🪖
EMMY 👿 🪖vor 10 Monaten

Better than mavo btw

Profilbild von OGK INC
OGK INCvor 10 Monaten

oshey dodge baby

Profilbild von Harkey_Of_Ibadan
Harkey_Of_Ibadanvor 10 Monaten

Una no get papa?

Profilbild von Mayorkizz
Mayorkizzvor 10 Monaten

Dropping soon 😡😔

Profilbild von Vickishalli 1️⃣🐢🪐💵
Vickishalli 1️⃣🐢🪐💵vor 10 Monaten

Active for u

Profilbild von Tee star 332✨😈😈
Tee star 332✨😈😈vor 10 Monaten

🔥🔥🔥

Profilbild von Tósin X
Tósin Xvor 10 Monaten

From casablanca to oluwa is crazy shaaa

Profilbild von Stay Fly 🪽.
Stay Fly 🪽.vor 10 Monaten

What is wrong with you ? Oluwa ha ha 😭as how naaaa 😂

Profilbild von Bakare Olanshile
Bakare Olanshilevor 10 Monaten

Na one escaladizy dem later carry come ??

Profilbild von 𝚃𝚒𝚣𝚣𝚒𝚎🧠
𝚃𝚒𝚣𝚣𝚒𝚎🧠vor 10 Monaten

Na everybody wan chop music money

Profilbild von muyiwa adewuyi
muyiwa adewuyivor 10 Monaten

Which kind vibe be this broski chai lol

Profilbild von oyinkansola 🌻
oyinkansola 🌻vor 10 Monaten

can someone tell this guy the truth no hit songs after casablanca focus on your skit u are good in that ✌️

Profilbild von DOUBLE STAR
DOUBLE STARvor 10 Monaten

Big win

Profilbild von Adeleke Oluwatobi
Adeleke Oluwatobivor 10 Monaten

Congratulations

Profilbild von BámiDélé
BámiDélévor 10 Monaten

Never ever in your life try this thing again go back to ur tiktok jejely I no blame you sha nah ZINO I blame

Profilbild von Temi
Temivor 10 Monaten

You for just concentrate more on streaming but welldone sha

Profilbild von TOXIC FOR TRAM 🪐🖤
TOXIC FOR TRAM 🪐🖤vor 10 Monaten

Tf is this 😂👋

Ähnliche Videos