Loading video...
Video Failed to Load
MORAYO out now … on all platforms ⚡️💫
105,271 views • 10 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

Bro I go advice you make you focus more on TikTok abeg

I hope say wuna all agree on how wuna go share the music money?

Been there already 🔊🎶🎶

Person say your career don confuse 😐

Congratulations 🍾

Bro go do some leg work or something, no try this thing again

Omo u no go like focus on your TikTok?

@grok how much for the car you saw at the video

Na itel you use record this audio? Abi i no dey hear well

Jo Madafucking black ♥️🥰

Una no dey listen to song for studio before unaa release am? Take your time ooooo .

“AM coming to you” 🤭

It’s okay to use songwriters, you know?

I dey feel ricky baby vibez 💥

Better than mavo btw

oshey dodge baby

Una no get papa?

Dropping soon 😡😔

Active for u

🔥🔥🔥

From casablanca to oluwa is crazy shaaa

What is wrong with you ? Oluwa ha ha 😭as how naaaa 😂

Na one escaladizy dem later carry come ??

Na everybody wan chop music money

Which kind vibe be this broski chai lol

can someone tell this guy the truth no hit songs after casablanca focus on your skit u are good in that ✌️

Big win

Congratulations

Never ever in your life try this thing again go back to ur tiktok jejely I no blame you sha nah ZINO I blame

You for just concentrate more on streaming but welldone sha

Tf is this 😂👋

