正在加载视频...

视频加载失败

MORAYO out now … on all platforms ⚡️💫

105,271 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

KB😈💙 的头像
KB😈💙10 个月前

Bro I go advice you make you focus more on TikTok abeg

CISSE🎖️ 的头像
CISSE🎖️10 个月前

I hope say wuna all agree on how wuna go share the music money?

Tee Hunkydory 的头像
Tee Hunkydory10 个月前

Been there already 🔊🎶🎶

BigWizWave🦅 的头像
BigWizWave🦅10 个月前

Person say your career don confuse 😐

Classic Media 的头像
Classic Media10 个月前

Congratulations 🍾

DRUMS 💯 的头像
DRUMS 💯10 个月前

Bro go do some leg work or something, no try this thing again

askaboutme 的头像
askaboutme10 个月前

Omo u no go like focus on your TikTok?

Azaco ph 的头像
Azaco ph10 个月前

@grok how much for the car you saw at the video

Sammy 的头像
Sammy10 个月前

Na itel you use record this audio? Abi i no dey hear well

Barry 的头像
Barry10 个月前

Jo Madafucking black ♥️🥰

Big Dale 🦴🐹🤖 的头像
Big Dale 🦴🐹🤖10 个月前

Una no dey listen to song for studio before unaa release am? Take your time ooooo .

K 的头像
K10 个月前

“AM coming to you” 🤭

The Akure boy 的头像
The Akure boy10 个月前

It’s okay to use songwriters, you know?

Iammayordona 的头像
Iammayordona10 个月前

I dey feel ricky baby vibez 💥

EMMY 👿 🪖 的头像
EMMY 👿 🪖10 个月前

Better than mavo btw

OGK INC 的头像
OGK INC10 个月前

oshey dodge baby

Harkey_Of_Ibadan 的头像
Harkey_Of_Ibadan10 个月前

Una no get papa?

Mayorkizz 的头像
Mayorkizz10 个月前

Dropping soon 😡😔

Vickishalli 1️⃣🐢🪐💵 的头像
Vickishalli 1️⃣🐢🪐💵10 个月前

Active for u

Tee star 332✨😈😈 的头像
Tee star 332✨😈😈10 个月前

🔥🔥🔥

Tósin X 的头像
Tósin X10 个月前

From casablanca to oluwa is crazy shaaa

Stay Fly 🪽. 的头像
Stay Fly 🪽.10 个月前

What is wrong with you ? Oluwa ha ha 😭as how naaaa 😂

Bakare Olanshile 的头像
Bakare Olanshile10 个月前

Na one escaladizy dem later carry come ??

𝚃𝚒𝚣𝚣𝚒𝚎🧠 的头像
𝚃𝚒𝚣𝚣𝚒𝚎🧠10 个月前

Na everybody wan chop music money

muyiwa adewuyi 的头像
muyiwa adewuyi10 个月前

Which kind vibe be this broski chai lol

oyinkansola 🌻 的头像
oyinkansola 🌻10 个月前

can someone tell this guy the truth no hit songs after casablanca focus on your skit u are good in that ✌️

DOUBLE STAR 的头像
DOUBLE STAR10 个月前

Big win

Adeleke Oluwatobi 的头像
Adeleke Oluwatobi10 个月前

Congratulations

BámiDélé 的头像
BámiDélé10 个月前

Never ever in your life try this thing again go back to ur tiktok jejely I no blame you sha nah ZINO I blame

Temi 的头像
Temi10 个月前

You for just concentrate more on streaming but welldone sha

TOXIC FOR TRAM 🪐🖤 的头像
TOXIC FOR TRAM 🪐🖤10 个月前

Tf is this 😂👋

相关视频