Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Most of you here needs this prayer😭😭😭
16,474 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

St.MAJORA !1 yıl önce
If care is not taken that lady wey dey hold am as him dey fall go hold that manhood after this prayer session in tha oza room. Let us be fooling ourselves by ourselves

Zamani_Michael1 yıl önce
😂😂😂😂😂 I no know the prayer and the anointing part which one funny pass

dhanameisvixible1 yıl önce
So you no need am? lol. Every man need am oh. Except you wan Dey deceive yourself.

Israel Øladejo1 yıl önce
What the heck! 😂😂

Solar Heavy1 yıl önce
You might want to hear this

Sir Ekpizzle1 yıl önce
Wetin be this abeg 😂😂😂😂

R∆¶H∆£L.€™1 yıl önce
Person dey sleep with women wen e nor know??? How una take dey do this things self???

Godwin michael1 yıl önce
@EddieOgba needs this prayer

Ebus_Nwaghana1 yıl önce
@TweetHelperBot download

DUKE OF IKWUANO 👮👮👮1 yıl önce
@TweetHelperBot download this

okoli Joseph1 yıl önce
Nothing concern me concern this church o
