正在加载视频...

视频加载失败

MOST STREAMED NG SONGS ON SPOTIFY 2026 💯📌

86,083 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)

42 条评论

Ògà Àdè 🇳🇬 的头像
Ògà Àdè 🇳🇬8 天前

Asake na real landlord. My Giran!

@mrbuchy 的头像
@mrbuchy8 天前

Wizkid gum body tap asake current 😂 …

Adéwálé 的头像
Adéwálé8 天前

Asake just de chop Spotify money 🤑

KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️ 的头像
KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️7 天前

lol. I like as you dey play Wizzy part in the songs wey e dey. 😂 Wizkid FC PELE !

wonderboyray 的头像
wonderboyray7 天前

Abeg lemme !! I no get power for talk

KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️ 的头像
KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️7 天前

😂

Omerta 的头像
Omerta7 天前

Asake dey on a whole different level

Abbeyhunts 的头像
Abbeyhunts8 天前

Almost all the songs are in Yoruba language.. What is going on here?

pedro 的头像
pedro8 天前

Asake has been donating for 3 years back to back now omo

The Rayo Kasali™ 的头像
The Rayo Kasali™7 天前

E just be like Asake invite others to come chop.

Umenwa Chike 的头像
Umenwa Chike8 天前

Wizkid is blessed... Man knows game

the😇angel😈youdontknow❌ 的头像
the😇angel😈youdontknow❌8 天前

Na asake get every chart right now ... Wizzy nd gum body 😂... David no even de top 10, no solo no gum body 😂

iTodo 的头像
iTodo7 天前

@soladaloris Thing is, Asake songs have mad replay value. Baba good.

Psalmmy 的头像
Psalmmy7 天前

Asake na beast oh

millis 的头像
millis8 天前

Out of 10 Asake worldwide dey 8 demn God's given talent 🙏 Raw and unfiltered The best artist in Africa Mr Money @asakemusik

Josh 的头像
Josh7 天前

Asake touched literally everything.. May the universe remember me like asake

Oba Emmanuel. K🌹 🦅 的头像
Oba Emmanuel. K🌹 🦅6 天前

And Davido drop album this year o 🤣🤣🤣

Duke of Ng 🇳🇬 的头像
Duke of Ng 🇳🇬7 天前

Where Dia Dia?

wonderboyray 的头像
wonderboyray7 天前

No be me write the list ooo 🙌🙏🙏

Duke of Ng 🇳🇬 的头像
Duke of Ng 🇳🇬7 天前

Thats how you know there are plenty of unreliable sources on X. 😂😂

Røze💙 的头像
Røze💙7 天前

@Raymond09179836 Where your own reliable source list?

wonderboyray 的头像
wonderboyray7 天前

@Therealjas001 @grok verify the Spotify list on this post

Grok 的头像
Grok7 天前

The list matches current Spotify stream counts for top Nigerian songs in 2026 (global totals). Jogodo leads at ~78M, followed closely by Asake tracks like Gratitude (~56M), WORSHIP (~50M), Forgiveness (~48M), Big Bum Bum (~47M), Turbulence (~46M), Back Outside (~43M), and the rest. Data from chart trackers and Spotify aligns as of early September.

martini mattel 的头像
martini mattel8 天前

Asake dey always bust my head 😭😭😭 I Yoo like him style

fiobahjeA 的头像
fiobahjeA8 天前

And somehow Dey always try to sneak rema into the conversation Omo 😂 Nigerians ehn Dey can love you for no reason. It would have even made sense if all those rema support goes to BNXN cus Watin rema Dey sing. Ahbi na hear Dey pain me 😭

martini mattel 的头像
martini mattel8 天前

I wasn’t expecting blaqbonz but him sef dey drop Fire 🔥

TOCHI ☯️ 的头像
TOCHI ☯️8 天前

But wait oo I think say somebody drop album this same year, why any of his songs no deh in top 10 list😭😭😭😭 30 bingos na Nyash aswear😂😂😂

EMPEROR 👑🏆 的头像
EMPEROR 👑🏆7 天前

Where them Rich men Pikin dey.

OLATUNDE GADGETS (Gunners🔴 PL Champion 25/26) 的头像
OLATUNDE GADGETS (Gunners🔴 PL Champion 25/26)8 天前

Shebiii wetin be him name femi kuti or whatever was blabbing that wizkid wanted to use Asake Okay Dey play no follow who go help your life😂😂😂😂😂

Rusi Jnr 的头像
Rusi Jnr8 天前

Who odumodu and davido Dey beef just Dey grow

Unlisted 的头像
Unlisted7 天前

All those asake wizkid streams I'm certain I'll have at least 10k streams on each. Fr 😂😂

Kvnq Perry🫵🏾 的头像
Kvnq Perry🫵🏾8 天前

If we dey talk truth na asake carry everything

Fashion boy ✞✪ 的头像
Fashion boy ✞✪7 天前

Asake artist of the year except Wiz baba drop single for us

BEM🗿 的头像
BEM🗿8 天前

Asake domination

Prince Eddie Osula 的头像
Prince Eddie Osula4 天前

Papa too Good eee make them live the industry for am biggest bird for a reason 💙🦅

Keda_the_Countertenor 的头像
Keda_the_Countertenor8 天前

Where that 🐸 come dey?

Babanlawon 的头像
Babanlawon8 天前

Burna boy don fall off but he will be back am sure.

Aweez4you 的头像
Aweez4you7 天前

@Igvb24687747 you sha see say your Dia Dia song no Dey Na watin I Dey try tell you about the song that time be that say na World Cup song It’s obvious that the song is not that relevant anymore cos the song was for the tournament and the tournament is over

EL-rUZI 的头像
EL-rUZI8 天前

Make odumodu Dey there Dey fight who Dey grow

CYRIL MARTINS 的头像
CYRIL MARTINS7 天前

Nobody is beating Asake’s Motion in the Music industry right now

ibrahim adeyemi 的头像
ibrahim adeyemi7 天前

Asake na new apple landlord

Pellar the sorcerer ♀️ 的头像
Pellar the sorcerer ♀️8 天前

Wait oo we no even notice una burna boy 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️