Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Motivation for this evening 🤪
357,486 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

DAMI FOREIGN🥶1 год назад
Small Lexus wey u buy u wan use motivation wound us

Peller1 год назад
U get toy car?

SEUÑ1 год назад
Omo e go tey before you go get money reach me

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
No motivate me. Keep am to yourself,no be motivation I go use buy my own Lexus

Treasure1 год назад
He has made a name for himself, it’s just amazing how he is growing

emye1 год назад
Werey no fit dey breath well Good English dey stress you? 😂

JASPER1 год назад
You don buy car you de form motivational speaker if no be TikTok gift who be peller 😂

JOSPEED WURLD TV ⚡️📺🇳🇬1 год назад
This is for una wey get verified badge and una no Dey make money for this app 🥴

DOTTI1 год назад
Keep on shining and let them hate👌😂😂

𝕵𝖔𝖘𝖊𝖕𝖍 🖤1 год назад
So you sabi speak English wella?😁💪🏼
Похожие видео
i watch this bruce boudreau speech every morning for motivation
ego
1,038,806 просмотров • 3 лет назад
