Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Motunde, What Have You done??? ๐๐ญ
721,121 Aufrufe โข vor 3 Jahren โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

๐๐๐ While we're here, dash my art 1 retweet abeg โ๏ธ๐

Not Oba Solomon Abeg ๐ญ๐ญ๐๐

At this point if motunde no bring sanwo olu come house I fit vex. Now is the time to bring him home cos tomorrow might be too late or not. Sha bring him home sha maybe he fit hustle for vote for that side too

Everybody... Wahala has come

๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ๐ญ

I just screamed out loud in the middle of church service ๐๐

Bruuuuuuuuuuuhhhhhhhhhhh you need to see the way I shoutedddddddddd after seeing oba Solomon๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Make una just forget husband for this Motunde . Ko lori oko ๐คฃ

Zimbabwe ๐ฟ๐ผ prez Nigerian prez ๐ณ๐ฌ Yโall should be more serious out there

๐ญ๐ญ๐ญ

From fry pan to fire ๐๐ God abeg ๐คฃ๐คฃ

In portables voice "Ah! You wan rip me!๐ฒ Girl wey carry go trenches,spend money on!๐ฏ๐ฒ Olopa ma ko anybody! " lwkmd๐๐คฃ๐คฃ

Top 10 Nigerian Musicians With Strongest Fanbase in 2023

Mr Macaroni Biography, Net Worth in 2023 and Activist work

Wahala !!!!olopa ma ko everybody

@ezugwu_onyii Make she Kukuma dey with portable gan, Shey ko wa better

Portable water jug available. Price: 6k

Eyin fansi mi ... Emo mo tun gbaami ๐คฃ๐คฃ @BelloTbellz @Kiddakay94

@MTNNG I canโt even watch 1mins video in peace๐ฅด

So funny ๐๐๐๐ Never expected that. In case you need a website for your brand or graphics designer services. I'm available to serve you better ๐๐จโ๐ป

Wetin be this ๐ญ๐ญ๐ญ๐

Motunde ni problem walai๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Where unnah jam

Motunde never see anything, she just start๐๐๐๐๐๐๐ Oba Solomon

Sir Werey ti wole ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I started laughing when I saw the shoes, I just know say na baba ๐

Pressure ti wa

๐๐๐
