Loading video...
Video Failed to Load
Mozkoh and Samba na mad combo ๐๐๐
34 Comments

"Dem go play drum follow you"...you go dance ๐คฃ

How bois wan take dey freely patronize una

Samba don turn sales boy work to military school

Samba no de always smile ๐

Una never realize say the four times wey mozkoh dey patronize other stores na tiff him dey tiff ๐๐ God dey really help us avoid some kind settings buh we no dey know ๐

Normally na samba they fit follow up with Mozkoh

โA no sabi danceโ๐๐๐

Which one be say indomie no Dey ๐๐๐๐

i no wan see you for any store again ๐คฃ๐คฃ

Carry the pangolo go na make dem play drum Of shame follow u ๐๐

๐๐๐

He don warn am say he no wan dey see am gor any store because na thief he dey go thief there.

How boys wen enter dey free ๐๐ญ

Thief jam thief

@carter8f Whick kind greeting be wetin happen๐คฃ

Who put these 2 mad men for same settings ๐

I burst laugh as he ask am for the pangolo.๐๐

Drop that lighter..I go light you o๐

And na 4 times in a day in they pass there o๐คฃ๐

@grok how can i watch more of Samba videos ๐

Which Kain human being this Samba come be like this??? So boys go dey buy something dey fear say camera dey watch them ๐ค

This guy wey dey wear up and down don see person wey pass am, I like am ๐

๐๐๐๐๐Lawd of achievers

Bro dem fit eachother cruise ๐๐

@bin_sanusi E no wan dance ๐

Excuse us ๐ญ๐ญ๐๐

Samba don dey fresh o

That pangolo wey you carry so, them go play am take follow you ooooo. ๐ I no sabi dance make I drop am

๐๐๐๐๐

Two foolish ๐คฃ

๐๐๐๐

@RazzyBoy80 ๐

I nor wan see u for this store or any other store ๐ ๐ ๐

But when una go out cameras ๐ธ๐ธ for shop naโ Person do wan buy something dey fear ๐ก๐ก
