Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Mozkoh and Samba na mad combo 😂😂😂
34 Yorum

"Dem go play drum follow you"...you go dance 🤣

How bois wan take dey freely patronize una

Samba don turn sales boy work to military school

Samba no de always smile 😅

Una never realize say the four times wey mozkoh dey patronize other stores na tiff him dey tiff 😂😂 God dey really help us avoid some kind settings buh we no dey know 😂

Normally na samba they fit follow up with Mozkoh

“A no sabi dance”😂😂😂

Which one be say indomie no Dey 😂😂😂😂

i no wan see you for any store again 🤣🤣

Carry the pangolo go na make dem play drum Of shame follow u 😂😂

😂😂😂

He don warn am say he no wan dey see am gor any store because na thief he dey go thief there.

How boys wen enter dey free 😂😭

Thief jam thief

@carter8f Whick kind greeting be wetin happen🤣

Who put these 2 mad men for same settings 😂

I burst laugh as he ask am for the pangolo.😂😂

Drop that lighter..I go light you o😂

And na 4 times in a day in they pass there o🤣💔

@grok how can i watch more of Samba videos 😂

Which Kain human being this Samba come be like this??? So boys go dey buy something dey fear say camera dey watch them 🤕

This guy wey dey wear up and down don see person wey pass am, I like am 😂

😂😂😂😂😂Lawd of achievers

Bro dem fit eachother cruise 😂💔

@bin_sanusi E no wan dance 😂

Excuse us 😭😭😂😂

Samba don dey fresh o

That pangolo wey you carry so, them go play am take follow you ooooo. 😂 I no sabi dance make I drop am

😂😂😂😂😂

Two foolish 🤣

😂😂😂😂

@RazzyBoy80 😂

I nor wan see u for this store or any other store 😂 😂 😂

But when una go out cameras 📸📸 for shop na❓ Person do wan buy something dey fear 😡😡
