正在加载视频...
视频加载失败
Mr Eazi Unveils his New Look 🧑🏽🦲🤩
30 条评论

megamind? 😂😂😂

There’s something about getting marriage Person go marry today Tomorrow….everything has changed Una dey scare person o

Marriage na your mate 😂

E get as marriage go touch you You go first barb low cut

E fit be say na her current turn on be dis…Marriage na ur mate?!

He looks like one of ibeji oran

That’s his evil brother, Mr Obstacle

You sure temi see this head before marriage Make we nor hear say she wan divorce cause of your big head ooo

That hairline don too suffer 😂

Eti oko Iyawo ma tun da duro yato o.

Bald = Maturity & Wealth.

Why is he putting cream on the helmet?

Temi, anytime she sees Mr Eazi

Bros looks like if Avatar aang wasn't in the ice bubble and was 27 years old

If slap touch this head Ehn, the skin go peel Ajeh 😂😭

Since this guy marry him head no come correct again.

Eazi u dey reduce Wetin dey sup?

I’m very sure he would have want to do this thing before the marriage but he tell him self say make I bag this babe fully first before she see the real head😂

Head big like my village people pot 🤣💔

Na only rich man fit change look like this, dem no born poor man well, If you like go dey compare yourself with am, dog go bite you

@IamKingPromise has something to do with this but I can’t prove it. Bad habits club

Bro, your ears de3…hmm

See head wey my crush settle for , Not happy for Mr Eazi 😭😂

Mr Eazi said “marriage don humble me, time to delete the hairline evidence” 😭😭 bro went full Kojima bald overnight 😂😂

Head shape be like Opon Ayo 😂

If no be small money and fame, this boy go fit postal boy for “Help stop hunger in Africa” with just $1 you can feed a hungry child named Eazi from dying of hunger 😂

Why on earth did he go bald?😂😭 There is no way. I marry you with a full head of hair and then a few months later you decide to go bald? That would never work for me

Omo wetin Eazi Dey face wey make am be like this so

CHAI

Who’s advising Mr Eazi and Asake

