正在加载视频...
视频加载失败
Mr M$ney 💸
35 条评论

@hadedotunn @asakemusik Omo the girl no go sabi the kain wire she collect 😂😂 Make Asake share am reach my side

@asakemusik The parents later at home:

@asakemusik When do you make your first million Kid : my uncle gave me a thousand dollar and I start doing business with it at the age of ten 😂😂😂

@asakemusik When do you make your first million Kid : my uncle gave me a thousand dollar and I start doing business with it at the age of ten 😂😂😂

@asakemusik Ah😭😂 yehhhhhhh…😂😂me as his mom 😂😭 “BEING LEMME KEEP IT FOR YOU”😭😂

@LawalAyo20 @asakemusik This kid first me touch USD this year

@asakemusik Just like that,this small girl don guide pass me

@asakemusik This girl don guide pass many pple like this oo

@asakemusik The small boy no know wetin he collect lol,money wey fit make grown up man run man for few minutes

@asakemusik Look at how classy Asake is. The girl mama don do ritual.

@asakemusik I shout Jesus as he bring out the money 🤣

@asakemusik Omo nah cash out money Asake give this boy sha!

@asakemusik When did you make your first million Naira Kid: I was 4 years old when my Uncle dashed me over 5 Million…My mummy saved it for me. So mummy where is the money? Mummy:

@asakemusik For the kid to be in this kind of setting him parents sef no small

@asakemusik Jeeeeez! That’s a lot! Okay but look at Asake’s wrist for God’s sake!

@asakemusik See money wey I dey find every min of my life 😭 $100 notes like 20. Na wetin she pack give that lil girl

@asakemusik Composure wan finish the guy on white nd green 😂😂😂

@asakemusik Pass me 2 notes kid.

@asakemusik Na $10k wey Aremu use do promotion for Kekebu Asake dash this small baby so

@asakemusik This new steeze of asake after ybnl is totally different

@asakemusik Ohhh by the baby no sabi the kind wire she just collect from mr money ooo

@asakemusik Na so she rich pass my 30's😭

@asakemusik The kind of uncle everyone is praying for 😭. No be the uncle’s wey don use promise finish us and them never fulfill any of it . I want to be a rich uncle too in this life God abeg 🙏🏼

@asakemusik When do you make your first million Kid : my uncle gave me a thousand dollar at the age of ten and mom kept it for me 🤣🤣🤣

@asakemusik The way him hand stay long inside that bag, I know say the money go long.😂

@asakemusik Nigerian parent when they collect the money and the kid started crying, they quickly switched it up to 200 naira note like 10 give the child 🤣😂

@asakemusik Money wey yahoo never see in 6months 😂😂

@asakemusik That money dey go like 4m o

@asakemusik “Let mummy keep it for you”

@asakemusik Expect “let me keep it for you or keep in your money box” Some of us paid things ourselves indirectly when we were young without knowing 🤧

@asakemusik That’s a guy why is everyone calling him a girl? 🙂↔️

@jamesluccy114 @asakemusik Na wire drop for that small boy wey he no know so🙂↔️

@asakemusik Jesus see wetin Asake fold put for that pikin hand🤯🤯

@asakemusik Omo see money wey asake give small pikin Uncle Asake nibo loju re wa

@asakemusik I never ever hear say this 👇🏿guy do something like this for person before.
