Loading video...
Video Failed to Load
Mr money na beast 😭😭🪖
35 Comments

“No Dey form familiarity” Na you asake Dey follow talk… No go find juju wey go level you up Dey there Dey famz asake…you go later Dey irritate am if you no gbera reach level wey he Dey expect you to reach hope say you know.

Beast lyrics

Make we do challenge I sing am pass u gan 😂😂 i Giran pass u oo

But e never reach 1 hour wey this song drop Na Omo😂

Delete this video, I dey envy you ooo 😠😠 he be like u and Toki dey yne ona self He con be like say na Ona love Asake pass me

😮💨🤍

@its_boymuller Rora ee 😂🔥

Asake too good 🖤“Dem say money na vanity so I carry the vanity spend am on vanity”

you have such a bold & melodic voice🔥🔥

Wait when did this song release that you😂 already know lyrics?

muller sha wan ft 🪖

Increase volume yen 🔊🔥🔥😂

Active

See verse

How many hours this thing drop,you don sabi lyrics like this.😄

@Zanku_updates I swear make e give you verse for GBEWA 🥰🤲

Guy u sef carry ursef nah? See as u dey jump like baby for mr money chai

Your voice sef suppose Dey the song 🤣❤️

Giran first born cant not carry last 🔥🔥

Omo yoü don run digest am

Bro u see that last line Our two get same reaction 😂😂😂😂

One Day, just one Day... . No stop believing

Anytime I 😮💨😮💨😮💨😭😭😭😭😭😭

I first say na my phone .. guy mosquito full ur room!

@AyOliver_1973 I like both artistes but I know say na because of asake verse you Dey jump like this, the song no sweet reach to Dey jump

Asaksss

Mr money 💰

TOKI the second 🦾

@OloyeAwolowo When he go sign you, b4 u fade

🔥🔥🔥🔥💯💯💯

Twitter boys just wan chop you 😹😹

The lyrics bad mehh

Mr money na really mad man 🐢🐢

This guy guy puff ice, it's obvious

Bammi you don ignore me for snap 😭 You say make I send aza since morning
