Loading video...
Video Failed to Load
MR president rectify your jonzing!!!
34,709 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Peace of mind wan wound port Harcourt people

Speaker Johnson: Can you answer 3 questions about President Trump? It’ll only take 60 seconds >>

Na who no know him right dey feel say government na God. God fixed government in position so I suggest that Dandizzy @iDanDizzy should drop his song and earn through his streams and merch. Any body wey come for you no like truth and is guilty of the alleged. God bless you dizzy🙏

Trash

Use your brain abobo e no dey cause cancer!!!

See mentality in comment section... Yen yen yen small make Dem no come pick you.

You no dey talk to anybody na lyrics Drop song!

You still no go blow

"They can't hold the voice, some of Dem go burst out. We have way too many voices this is clubhouse "

Gbedu

This one too enter Wella. You are doing well
