Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mr Tokunbo Marvis 😂 This man is effortlessly funny😂😂🤣
Комментарии: 10

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 год назад
So they moved to a new house, and the whole thing went downhill 🤣😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 год назад
Baba don bring olosho come house 😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 год назад
Baba don send him wife and pikin packing 🤣🤣😂😂

JAY JAY 🍏🍀💥1 год назад
I had to give him his accolades yesterday I really enjoyed the movie

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 год назад
Nah my person oo. Tell am say he get one person wey dey gbadun am 😂😂

Blessings1 год назад
Them still never discover this man for this industry 😂😂

Good Bad Boy1 год назад
Ejeh kin get lines yenn daaada🤣🤣🤣

Adedamola1 год назад
This man is underrated Thank God I don know am around 10 years or more than 😂😂

JAY JAY 🍏🍀💥1 год назад
Omo IJI Is the title E too sweet 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 год назад
More coming stay tuned 😂
