Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Multi talented lomo 🫰 Lover boy lomo. 😂
23,597 просмотров • 16 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

Egbon Salako focus on riding bike abeg 🤣🤣

You don dey resemble Tyler Perry ooo egbon. Lover boy activist 🙌🏻

Looool you be mumu, na d high-pitch for me

APC go think say na jingle. 😂

Guy Nawoooo No be this voice you Dey use fight agboro if dem wan collect your okada

Na why I no de tell musicians say them no Sabi sing be this...

Guy, wetin you dey sing 🧐

Ogami where your bike dey 🫵🏾😹

No try this thing again Abeg

Also, you mic is too far away from your mouth. Your president wey dey lick mic, you think you're better than him?

Chineke nna !

Baba go ride bike joor 😂

Oga go and sit down jor 😂 Lai kin sè orin idaro

na AI jor

Soft life! 😍😍😍😍

Wetin be this? 😂 Abeg focus on bike 🛵 riding oga mi sir 🤲😂

Beautiful 😍

Make memories, enjoy life and live it at the fullest. Keep being you Salako.

This our elusive falsetto that remains yet unreached 😂😂 Ayo please now 🙏🏾

✌️

Oshey!! Phil Collins. 😅 👏

Smh

Lol 🤣🤣🤣🤣

Please what's the title of this song?

Thank God Nigeria girls aren’t in the hose… Toto go don wet 😂 White no just send you 😂😂

Yinmu say you no go off. 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣
