Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mummy return pass nau 😩
121,039 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
33 Kommentare

Mommy should have scored after doing that magic spin. The most beautiful thing I've seen today.

Her daughter is a baller, that 1-2 pass & the way she ran back to defend knowing her mum was about to lose the ball ✌🏾

And she senior garnacho, difference be say she no de play for premier league

Did I just hear mommy sey e wa OK? 😐

Mummy Shey é wa okay dey very valid bro 😭😂🤣

That mom got skills more than some ManU players.

Mummy be like "baby siuuu" 😂😂😂

The mum is playing like Vini

"Mummy shey e wa ok....sorry to say"😂

Mummy pass ball next time that kind thing dey pain 😂

Just return the pass naaa Na everybody for family be lefty

Make Dem hide the girl oo...cuz I no trust Chelsea

Mummy shey e wa okay shey e wa okay sorry to say 😂😂

She let the boys win You wan destroy their small egos?

She said sorry mistake 😂 football spirit mad gan if you know you know

The girls football knowledge is top notch, from the positioning to the 1-2 pass she exchanged with her mum and the returning wen she sensed she lost the ball

Omo na the 2 women dey ball o, mummy dribbling skill na 100… The daughter footbal IQ na 100. Dem Dey ball 🔥

She even dribble pass Ogunmekpon

Is this mummy truely okay

No senior for football, you fuck up, I follow you talk anyhow "mummy se wa okay".... Nor try am after una don play ball finish oo 😂😂 Wa jegbati buruku

Make Chelsea no see this video Na once they go sign them

Her frustration is valid. The girl knows ball.

Sometimes the game gets in your head, have been there.

Mummy are you ok sound awful to me as Nigeria upbringing cuz why would you say that to your mum

See that girl first touch shuuuuuuuu Omo na your gene all of them get you try madam 😘

I'm not playing with you again is the funniest 🤣

The husband won in life 💯

Na the "sorry to say for me" 🤣😂😂

But why didn't she just score. Her daughter is pained 😂😂

Na why Nigerians drag Jay Jay Okocha be this.... 90% of kids who did not even watch him play

Pass ball naaww😭 Mama what are you doing?😭😂

Yakubu cannot manage this one naw, mummy

"mummy showa okay" 😭😭😂
