Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
MUMMY SORRY 😂
292,408 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
33 Kommentare

Na the sorry she wan hear 😂😂 See as she smile when you talk am

The way she laugh after the sorry dey muzz me She know say her pikin na werey🤣🤣🤣🤣

As you see odumodu so he love he mama die ! So so obvious say he no they use her play 👏

Dem no dey vex for bread winner

Mk mama no vex..she dey understanding pass my ex

Modu give me money make I wound pesin🥹🤌🏾

Chai I'm feeling so bad Lost my mum On the first of August Her burial is next week Mother's are blessing Mine could not wait until I made it Feel so sad

Mumsi no get Wahala She needed you to just say that sorry See as her mind come cool She burst smile 😂

The word SORRY is so powerful. OD, you are wise

Una dey stress mummy o 😂

Mum moments are beautiful, may she live long to enjoy more

Mummy Kala no Wan feed us here oo

She smile because you just cut short every other thing she wish to say with that word “sorry” Thats why they say sorry can heal a lot of pain and ease conflicts.

Be like na mummy go #payme oh @Odumodublvck_

Best blessings on earth your Mom❤️ I still wish mine where here🕊️ to see me make it @Odumodublvck_

I love mummy smile 😊

She’s just a girl 😂

MUMMY SORRY OHHHHHHH DON'T MIND THEM, DEM NO PAY ME AKPORRRRRRRRR 🤣🤣🤣🤣

😂😂❤️

😅😅😅😅 that short laughter at the end 😍😍😍

That mummy smile make I use am hold body tonight 😂❤️❤️

So wholesome ❤️

Abeg no dey make our grandmother shout abeg abeg 😂😩❤️

You look like your mama too much 😂❤️

😂😂😂that sorry is all she wanted to hear I love women so much

Mummy wanted you to discipline them, not the sorry you telling her 😂

She’s so funny 😂May God keep her smile always 🤍

That sorry come too early 😂she wan talk her mind

Mumsy say come come . Na after she realized na #PAYME matter dey on air and on ground, she begin laugh… #PAYME dey give maximum Joy no cap.

I just like your relationship with your mom bro

Una too dey stress that woman Wahala don tire her She burst laugh 😂

lol 😂

Man I wish I still had a mum… see as mama and pikin Dey play 🥹
Ähnliche Videos
Sensitive content
Mummy oooo!!! 😂. Content
WithAlvin 🇬🇭
216,312 Aufrufe • vor 1 Jahr
