Loading video...
Video Failed to Load
MUMMY SORRY ๐
292,408 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Na the sorry she wan hear ๐๐ See as she smile when you talk am

The way she laugh after the sorry dey muzz me She know say her pikin na werey๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

As you see odumodu so he love he mama die ! So so obvious say he no they use her play ๐

Dem no dey vex for bread winner

Mk mama no vex..she dey understanding pass my ex

Modu give me money make I wound pesin๐ฅน๐ค๐พ

Chai I'm feeling so bad Lost my mum On the first of August Her burial is next week Mother's are blessing Mine could not wait until I made it Feel so sad

Mumsi no get Wahala She needed you to just say that sorry See as her mind come cool She burst smile ๐

The word SORRY is so powerful. OD, you are wise

Una dey stress mummy o ๐

Mum moments are beautiful, may she live long to enjoy more

Mummy Kala no Wan feed us here oo

She smile because you just cut short every other thing she wish to say with that word โsorryโ Thats why they say sorry can heal a lot of pain and ease conflicts.

Be like na mummy go #payme oh @Odumodublvck_

Best blessings on earth your Momโค๏ธ I still wish mine where here๐๏ธ to see me make it @Odumodublvck_

I love mummy smile ๐

Sheโs just a girl ๐

MUMMY SORRY OHHHHHHH DON'T MIND THEM, DEM NO PAY ME AKPORRRRRRRRR ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐โค๏ธ

๐ ๐ ๐ ๐ that short laughter at the end ๐๐๐

That mummy smile make I use am hold body tonight ๐โค๏ธโค๏ธ

So wholesome โค๏ธ

Abeg no dey make our grandmother shout abeg abeg ๐๐ฉโค๏ธ

You look like your mama too much ๐โค๏ธ

๐๐๐that sorry is all she wanted to hear I love women so much

Mummy wanted you to discipline them, not the sorry you telling her ๐

Sheโs so funny ๐May God keep her smile always ๐ค

That sorry come too early ๐she wan talk her mind

Mumsy say come come . Na after she realized na #PAYME matter dey on air and on ground, she begin laughโฆ #PAYME dey give maximum Joy no cap.

I just like your relationship with your mom bro

Una too dey stress that woman Wahala don tire her She burst laugh ๐

lol ๐

Man I wish I still had a mumโฆ see as mama and pikin Dey play ๐ฅน
