ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Mushin people no dey play at all ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

158,782 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

11 ๆก่ฏ„่ฎบ

B.E.O ็š„ๅคดๅƒ
B.E.O1 ๅนดๅ‰

The werey come dey give am update on the doings for the area Say na โ€œ Na inna mushin o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โ€

Sensibo ็š„ๅคดๅƒ
Sensibo1 ๅนดๅ‰

๐Ÿ“ท A tough day in the jungleโ€”how does this sloth overcome it? The twist you didnโ€™t see coming

Joe ็š„ๅคดๅƒ
Joe1 ๅนดๅ‰

One time my money fall for Oil Mill market in PH that year, omo Ikwerre boys wan match me as I wan pick my own money, even when market women tell them say na my own , them no gree. Las las na fight separate us

TUNDE ็š„ๅคดๅƒ
TUNDE1 ๅนดๅ‰

Lol, this is content sha. The real street boys for that area will never drop that wristwatch unless you use money to bail it. Nothing concern those boys with camera or cctv. Just avoid them and protect your life

Dotun A. ็š„ๅคดๅƒ
Dotun A.1 ๅนดๅ‰

That werey wey carry the watch fit no sabi tell time sef. Just klepto for the love iof it.

Dindu Henry ็š„ๅคดๅƒ
Dindu Henry1 ๅนดๅ‰

He get luck dem no deck am for neck ๐Ÿ˜‚

UTD - SALVIO๐Ÿ’Ž ็š„ๅคดๅƒ
UTD - SALVIO๐Ÿ’Ž1 ๅนดๅ‰

You just carry yam keep for goat come dey tell am make he no chop oooo๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

West ็š„ๅคดๅƒ
West1 ๅนดๅ‰

Them go tell you as e dey be ๐Ÿ˜‚ I lived here brooo Itโ€™s good to experience all these things

Owo Ni Koko๐Ÿ’ฐ ็š„ๅคดๅƒ
Owo Ni Koko๐Ÿ’ฐ1 ๅนดๅ‰

Na Mushin we dey ooh๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Khan ๐Ÿงข ๐ŸŒŸ ็š„ๅคดๅƒ
Khan ๐Ÿงข ๐ŸŒŸ1 ๅนดๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Thesheyifunmi ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Thesheyifunmi ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ๅนดๅ‰

Of all places to do this, Mushin?๐Ÿ˜‚

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘