Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Music money is different abeg😂😂😂

362,845 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Bj_Myke2
Bj_Myke2vor 2 Monaten

No need just dey copy our comments as lyrics

Profilbild von 2others
2othersvor 2 Monaten

so much potential with this sound😂

Profilbild von Nasty Tequila 🥃
Nasty Tequila 🥃vor 2 Monaten

Which one you dey chop?🌚

Profilbild von BangerEmmy
BangerEmmyvor 2 Monaten

Shank Wetin be this abegggg 😂

Profilbild von Young Prexido
Young Prexidovor 2 Monaten

That weed plug you go come explain am sooner Very useless creator

Profilbild von JOYSUCEX
JOYSUCEXvor 2 Monaten

Dark skin melanin popping mama 😆

Profilbild von FERANMI
FERANMIvor 2 Monaten

I’ve watched the video SHANK X PHEELZ MADE A GEM 💎 funniest part was when a guy said “no be me get the belle after one week” 😂

Profilbild von Ishola
Isholavor 2 Monaten

Dark skin melanin popping😂😂🔥

Profilbild von chiii💣
chiii💣vor 2 Monaten

Oh, shit I just finished watching on YouTube 😭😭😭❤️😂 and I found it here tooooo! Pheelz is goated

Profilbild von yaga
yagavor 2 Monaten

music!!!!!😭❤️

Profilbild von benny.
benny.vor 2 Monaten

😂

Profilbild von Lakeside
Lakesidevor 2 Monaten

‘’The life of their manger’’ Weyre omo😂

Profilbild von ♈♎♋❕
♈♎♋❕vor 2 Monaten

Uno dey sleep?

Profilbild von Geggie
Geggievor 2 Monaten

Shaking my head 😂😂 music money really dey make people move like they’ve unlocked a different level of life

Profilbild von OluBunmi 💜🦅
OluBunmi 💜🦅vor 2 Monaten

This guy is more creative of getting money. Intelligent dude.

Profilbild von Sire, OJB
Sire, OJBvor 2 Monaten

See ehhh… make I reserve my comment no worry God go continue to bless you @Obacruze

Profilbild von 21 steps
21 stepsvor 2 Monaten

Shank you don see world cup revenue

Profilbild von Alexis
Alexisvor 2 Monaten

Na night you Dey post Abi you Dey abroad

Profilbild von Thebiggeststar
Thebiggeststarvor 2 Monaten

Who was the first person they interviewed A. A he B. A him C. A she C. A shim D. A her E. A they F. A those G. A them H. A those Abeg which one does it identify as I need to know before I drop my comment

Profilbild von Brain Musicc
Brain Musiccvor 2 Monaten

@5starbarber_1 My bro 😂

Profilbild von grandson
grandsonvor 2 Monaten

So the one wey you do with Kante no reach to change your life?😂😭

Profilbild von Wesley Saintz
Wesley Saintzvor 2 Monaten

Shanks come be my manager for just 1 year ..

Profilbild von THE_ZQQ
THE_ZQQvor 2 Monaten

Shank na werey 😂😭😭

Profilbild von OMOTAYO ✨
OMOTAYO ✨vor 2 Monaten

How Kevin Hart take be weed plug?

Profilbild von ÏFÊ🏴‍☠️
ÏFÊ🏴‍☠️vor 2 Monaten

you sef wan dey drop ep? 😂

Profilbild von Akolade
Akoladevor 2 Monaten

You be werey 😂😂😂 But I like your own werey

Profilbild von emmanuel ogbajie
emmanuel ogbajievor 2 Monaten

Shank abeg kill that first guy for me abeg

Profilbild von Vlad
Vladvor 2 Monaten

What is Jude okoye doing among manager that changed life

Profilbild von BOLAJI♌️
BOLAJI♌️vor 2 Monaten

@lonmyself Music money is very long

Profilbild von Pixellence 📷
Pixellence 📷vor 2 Monaten

This guy don carry me go YouTube laro kutukutu Jimoh 🥰

Profilbild von S O L U T I O N S
S O L U T I O N Svor 2 Monaten

@hiphop2041 Bet money big pass dem all

Profilbild von Kingmoses_fx📊
Kingmoses_fx📊vor 2 Monaten

You wey don smoke 😂😂

Profilbild von Wizzi_baby2flex
Wizzi_baby2flexvor 2 Monaten

@Obacruze Hayaya Shank the hustler,😂 Music money be like Juju. How far thanks for the update sha

Profilbild von Ekunke
Ekunkevor 2 Monaten

😅, nice one @Obacruze. Didn't know you were such a good artist. Lamborghini coming up soon ✅

Profilbild von BLK
BLKvor 2 Monaten

@just_deji_ Very good video, Pheelz na baba🔥

Ähnliche Videos