正在加载视频...
视频加载失败
Must we do this? I’m too shy for this o😂
110,382 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
50 条评论

As I guy self I go just carry my phone text my guy make he call me for phone I go comot say I wan receive important call 😂

😂😂😂

Ọmọ That MC we see the truth colour of me after the introduction 😂

😂😂😂

When you get to that bright, you’ll cross it

Hmm

Bridge, sorry

I know

I must surely mix with English

That’s the introduction in introduction.

Lowkey na why I never marry be this

Start learning. By the way, we are birthday mate. Aug 21. Nice one.

Smiles. Thank you

That woman that said "Mr. bawo?" is going to be a troublesome person. Dem like dey put mouth for wetin no concern them ehn.

I can tell it’ll come simple for me 😂

Good for you o

When I did mine I had to help my fiancee oooo. After small intro I tell them sey abeg he don do😄

You go introduce your man to family o 😂

Lobatan o

First step, cancel Alaga I'm not doing this shit. I'm damn shy for this

Lol

O necessary

This thing simple nau 😂

Is wedding even necessary if we know wetin we dey do, we don't need all these

Omoh! Na To Skip This Part o

Radarada 😒

Why

No vex jare, na body dey pepper me 😂

🤣 e rora o

Okay ma 🙇😊😂

She said "won fe wa fara han" 😂. This happens when we don't let our children speak our language & live our culture. Imagine a yoruba girl can't speak fluent & constructive yoruba. Simple: "Oko afesona mi ni odokunrin Adegoke, o wa lati se momi n mo o (introduction) pelu ebi mi"

😄

😂😂

Yes o. I’m shy 😂

Not necessary

Wahala, she no do rehearsal?

🤣🤣🤣

She dey confuse, it so beautiful to see 🤣🤣🤣🤣

That's why God gave us sense and freewill. Because nobody can control me like this.

You must do it ooo 😂😂

Okay o 😂

Is it necestri? So cringy. I dy shame on her behalf.

Mr bi ti ba wo😂😂 That woman must be a troublesome woman

🤣😂 Omo.. I go first drink

Such a beautiful bride

As in, I dey always reason am

Those alaga Dey always over do 😂

Olounnn

Omoh, she's soft ooo

I no de like this thing 🤣🤣🤣
