Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

muzz (prod. tenski)

362,022 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля hoes
hoes8 месяцев назад

This is what life is about. This is why my ancestors didn’t die. For me to experience music creation on this level. Artistry of this nature must not be allowed to die. We are at an important time in history. All hands must be on deck to protect Tenski as He himself saves us. amen

Фото профиля .
.8 месяцев назад

Ur music videos fit still go like this. U no need anything extra. Like this sef still enter

Фото профиля O
O8 месяцев назад

I dey sing for the puna be like frank ocean

Фото профиля 99 Majik
99 Majik8 месяцев назад

Be like person from Taiwan because I tie one 😂🔥

Фото профиля Davedeen!!!
Davedeen!!!8 месяцев назад

That ocean hand movement is crazy

Фото профиля Evil Jerie
Evil Jerie8 месяцев назад

Be like person wey just come from Taiwan just because I tie one!!!!! Tenski don save me

Фото профиля Demo of Ekiti
Demo of Ekiti8 месяцев назад

Just be like person way just come from Taiwan just because I tie one😭😭😭❤️

Фото профиля DAVID(NOOB)oni arc👹
DAVID(NOOB)oni arc👹8 месяцев назад

If you do video for the song let this it We don’t want any exquisite production Just vibes

Фото профиля ✧
✧8 месяцев назад

i dey sip for the puna, be like frank ocean!🥴

Фото профиля Àlejò 🀄️ nub
Àlejò 🀄️ nub8 месяцев назад

This guy pack him departmental friends for comment section, wetin be this 😭😭

Фото профиля MR SWAGUU
MR SWAGUU8 месяцев назад

Me and my shima we dey muzz

Фото профиля Goké 🀄️🧖🏾‍♂️
Goké 🀄️🧖🏾‍♂️8 месяцев назад

Girl dey flow sta state, be like ocean... 🎶

Фото профиля Son of Medusa 𓆗𓆗
Son of Medusa 𓆗𓆗8 месяцев назад

Anytime you see me and my shima we Dey muzz. Still no shima in sight the whole video.

Фото профиля frequencygallery🫟
frequencygallery🫟8 месяцев назад

Muzz my playlist joor

Фото профиля FASCOGEE 7G
FASCOGEE 7G8 месяцев назад

E no go better for you if you release this mid

Фото профиля Ginobly
Ginobly8 месяцев назад

beats are always top notch

Фото профиля 𝓚𝒆𝓿𝒊𝓷🌒
𝓚𝒆𝓿𝒊𝓷🌒8 месяцев назад

YAMII drop am, e don tey we dey wait, we no get time 😭

Фото профиля party 🎡
party 🎡8 месяцев назад

Muzz me Tenski 🤝

Фото профиля SAY_CHEESE_NIGGA
SAY_CHEESE_NIGGA8 месяцев назад

All him songs dey sound alike 😅😅

Фото профиля mr. tony pattern
mr. tony pattern8 месяцев назад

anytime you see me, i dey muzz anytime you see my shima, she dey muzz anytime you see me and my shima, we dey muzz couldn’t have said it better

Фото профиля Huncho
Huncho8 месяцев назад

Bruhh tf is this beat🔥

Фото профиля Miles
Miles8 месяцев назад

Omo we dey muzz o

Фото профиля 𝑴𝑨𝒁𝒁𝑨
𝑴𝑨𝒁𝒁𝑨8 месяцев назад

I’m alive

Фото профиля ope yn🌬️
ope yn🌬️8 месяцев назад

When is this dropping yamski

Фото профиля DEJI
DEJI8 месяцев назад

Let’s go !! Make we ball

Фото профиля hotline.
hotline.8 месяцев назад

@bbkdolly Jesus

Фото профиля louderaé
louderaé8 месяцев назад

Someone pls make that flowstate a gif😭

Фото профиля ipreachswag.
ipreachswag.8 месяцев назад

i don sabi the lyrics already. just drop nau

Фото профиля amir
amir8 месяцев назад

tenski please give us a release date

Фото профиля ‏ً
‏ً8 месяцев назад

You’re the greatest musician on planet earth

Фото профиля MTG
MTG8 месяцев назад

I Dey sing for the puna be like……

Фото профиля goldfinger
goldfinger8 месяцев назад

u cold

Фото профиля cheta.
cheta.8 месяцев назад

🇹🇼📍

Похожие видео