Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

muzz (prod. tenski)

362,022 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

hoes profil fotoğrafı
hoes8 ay önce

This is what life is about. This is why my ancestors didn’t die. For me to experience music creation on this level. Artistry of this nature must not be allowed to die. We are at an important time in history. All hands must be on deck to protect Tenski as He himself saves us. amen

. profil fotoğrafı
.8 ay önce

Ur music videos fit still go like this. U no need anything extra. Like this sef still enter

O profil fotoğrafı
O8 ay önce

I dey sing for the puna be like frank ocean

99 Majik profil fotoğrafı
99 Majik8 ay önce

Be like person from Taiwan because I tie one 😂🔥

Davedeen!!! profil fotoğrafı
Davedeen!!!8 ay önce

That ocean hand movement is crazy

Evil Jerie profil fotoğrafı
Evil Jerie8 ay önce

Be like person wey just come from Taiwan just because I tie one!!!!! Tenski don save me

Demo of Ekiti profil fotoğrafı
Demo of Ekiti8 ay önce

Just be like person way just come from Taiwan just because I tie one😭😭😭❤️

DAVID(NOOB)oni arc👹 profil fotoğrafı
DAVID(NOOB)oni arc👹8 ay önce

If you do video for the song let this it We don’t want any exquisite production Just vibes

✧ profil fotoğrafı
✧8 ay önce

i dey sip for the puna, be like frank ocean!🥴

Àlejò 🀄️ nub profil fotoğrafı
Àlejò 🀄️ nub8 ay önce

This guy pack him departmental friends for comment section, wetin be this 😭😭

MR SWAGUU profil fotoğrafı
MR SWAGUU8 ay önce

Me and my shima we dey muzz

Goké 🀄️🧖🏾‍♂️ profil fotoğrafı
Goké 🀄️🧖🏾‍♂️8 ay önce

Girl dey flow sta state, be like ocean... 🎶

Son of Medusa 𓆗𓆗 profil fotoğrafı
Son of Medusa 𓆗𓆗8 ay önce

Anytime you see me and my shima we Dey muzz. Still no shima in sight the whole video.

frequencygallery🫟 profil fotoğrafı
frequencygallery🫟8 ay önce

Muzz my playlist joor

FASCOGEE 7G profil fotoğrafı
FASCOGEE 7G8 ay önce

E no go better for you if you release this mid

Ginobly profil fotoğrafı
Ginobly8 ay önce

beats are always top notch

𝓚𝒆𝓿𝒊𝓷🌒 profil fotoğrafı
𝓚𝒆𝓿𝒊𝓷🌒8 ay önce

YAMII drop am, e don tey we dey wait, we no get time 😭

party 🎡 profil fotoğrafı
party 🎡8 ay önce

Muzz me Tenski 🤝

SAY_CHEESE_NIGGA profil fotoğrafı
SAY_CHEESE_NIGGA8 ay önce

All him songs dey sound alike 😅😅

mr. tony pattern profil fotoğrafı
mr. tony pattern8 ay önce

anytime you see me, i dey muzz anytime you see my shima, she dey muzz anytime you see me and my shima, we dey muzz couldn’t have said it better

Huncho profil fotoğrafı
Huncho8 ay önce

Bruhh tf is this beat🔥

Miles profil fotoğrafı
Miles8 ay önce

Omo we dey muzz o

𝑴𝑨𝒁𝒁𝑨 profil fotoğrafı
𝑴𝑨𝒁𝒁𝑨8 ay önce

I’m alive

ope yn🌬️ profil fotoğrafı
ope yn🌬️8 ay önce

When is this dropping yamski

DEJI profil fotoğrafı
DEJI8 ay önce

Let’s go !! Make we ball

hotline. profil fotoğrafı
hotline.8 ay önce

@bbkdolly Jesus

louderaé profil fotoğrafı
louderaé8 ay önce

Someone pls make that flowstate a gif😭

ipreachswag. profil fotoğrafı
ipreachswag.8 ay önce

i don sabi the lyrics already. just drop nau

amir profil fotoğrafı
amir8 ay önce

tenski please give us a release date

‏ً profil fotoğrafı
‏ً8 ay önce

You’re the greatest musician on planet earth

MTG profil fotoğrafı
MTG8 ay önce

I Dey sing for the puna be like……

goldfinger profil fotoğrafı
goldfinger8 ay önce

u cold

cheta. profil fotoğrafı
cheta.8 ay önce

🇹🇼📍

Benzer Videolar