Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
My advice to OGB recent ☝️🏧
335,420 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Lowkey OGB recent guide pass davido.

Wait until him buy Ferrari 😅.. My brother, life na Once! Congratulations to Ogb!

Prof you no suppose dey dish out all this your wisdom for free

Why is it that whenever you buy your own car 🚗 no body Dey beg you not to buy cars? lol 😂

Come on the way you are with your mistakes and imperfections. Start today

Him done make Financial mistake already

GEHGEH RELAX NA YOU DAY GOAL DAY RUN EVERYTHING YOURSELF 💯

You carry all your millions go buy car, because of social media congratulations 😂😂 geh geh leave me oh

When you Dey buy your own nko 😂😂

When you buy your own, why you nor advice yourself?

Guy, rest

Na Ur group naaaaa. Why you dey shout here now?

@Omarichachi_01 Leave this guy ahbeg

How many car u get

Geh Geh wetin be your own sef

Nah them deh buy nah u deh give advice 💔

If he reach ur turn share the money

🤣🤣🤣🤣

OGB NO TRY ABEG 😂😂YOU LOOK DOWN ON OUR PROF

He go later regret am no worry prof

Use your money do all these things wey you talk now

Omo 🤣😂😂

Geh geh calm down now ogb money

The way bro jump up with anger

Gehgeh too dey talk false truth 😂

So you and your heaven Baby na AS😂

U how many people u don empower leave person life alone bro

😂

Wetin Gehgeh never talk 😂😂😂😂😂😂

Geh geh Abeg I need phone 🥺😭🙏🙏

Come advise me too, I never buy car at 35

Solid 😂😂
Похожие видео
My advice to Jul Edochie and Judy Austin former husband ☝️🏧
GehGeh
25,078 просмотров • 3 месяцев назад
