正在加载视频...
视频加载失败
My babe dey teach how to drive 😭😭
36 条评论

Na the reason why if I dey cross road I dey look well make relationship people no kpai me

He road was free o

You and ur brake dey craze 😭 😹 ... But the boy get anger issue oo

With time you’ll get better, he is doing a good job

Thank uuu

boyz dey take risk oo i no fit teach girl how to drive o ahh, go driving school jari.. 🤦♂️

Una dey date yahoo offline

Match the break well.. no kill person son 😹

Abazz I see u

Mama match the breakkkk 🤣😒

Na for night una dey do una own driving lessons

Easy o Everytime my babe my babe

Learn well o and be careful too

Dem just Dey pass you around 😂😂

raise am raise am

Person say dz one no go stop u from being baby mama lol

Una go break up tomorrow e go da shout man are scam them da give her lifestyle now e da sweet😂

For night ke? Una Dey Muzz me o

Omo when me self go get babe

So you don’t know how to drive buh you know how to ride hmmmm 🌚

See as you look like cockroach in the steering 😂😂

Don't be afraid and focus

Better learn

Na why I like to Dey look road wel when I dey cross be this 😩😩😩

Him get anger issue 🫤 ahhhh💔

But how did you get the video off my phone 😆

Baba dey fear for him life

No go jam another car ooh, Make him hold your hand well.😂

Both of you go soon enter bush

From this ur babe voice you fit don chop beating before oo 😂

At night?? Nawa

This expression from your voice @praisejohnn . Ma'am are you SCARED? 👀

First frame background song so goated 🔥

@grok which song is playing in this video

You Dey drive for straight road and you Dey turn steering 😂😂

Just lock in, within 2 weeks you’re good 😂
相关视频
Sensitive content
not mickey mouse having to teach him how to parent LMFAOOO😭😭😭
𝗱𝗮𝗻𝗻𝘆🫧💚
21,555,115 次观看 • 1 年前
