Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My babe is my life ๐ญ๐
381,467 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
21 Kommentare

Odumodublvck ( my babe is my life) for left over foooood? ๐

Omo wetin she wear

Is he bigger than me ๐ญ๐ญ๐๐. Werey

In d mortuary Inside casket ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

OD i see you ๐๐

๐๐๐๐๐๐

Forget skit This girl outfit sef says a lot God forbid

Omo stone, where you carry this babe from bro ๐

lol the train get ticket self ๐๐คฃ

How many years ago was this shot?

You no ask am how many times ? If e reach 40 ? ๐

Woman Dey dress for camera sha

@Khanstilldayy That guy wey dey upstairs rush shift back e no wan spoil the shoot

@Khanstilldayy Which kine cloth this girl wear ๐ญ Omo easy access ๐

Inside casket how ๐ญ

Omo girls are very comfortable in all dresses now o

Odumo way ๐คฃ๐คฃ

E kizzed I mizzed you

๐๐๐

๐๐๐

๐
