Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
My belle o😀😀🤣🤣🤣
114,045 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
46 Yorum

Ekiti people no dey disappoint. Im sure nah d Pablo wey ds gal dey talk do ds one again.

Lol 😂

𝐀 𝐰𝐡𝐨𝐥𝐞 𝐚 𝐦𝐞 😂 This is extremely funny🤣🤣 it must be an Ondo dialect

She go learn 🤣

Only Ondo people can understand 🤣🤣🤣🤣🤣

Lol 😂

Whobimo Shey kini 😂😂😂

Must tor

Na either ondo or Ekiti people fit understand that language 🤣🤣🤣

No lies

@Nayvadia I be Ekiti, but hardly hear the VN.. I think this is Akure Dialect

@Mautiin01 I be Ekiti too ijesha and I heard it slowly and understood the message.

At least I heard, Benz, and WA je Fufu Ori A fo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

🤣🤣

I dey try compose myself inside bus like this with wetin I just listen to "ko si sharwama lo ko" 😂😂😂😂😂

Lol 😂

Omoo

Lol I don laugh tire, the fact they are from my home town dey pami 😂😂, Those girls dey too fall for motor no be lie, my guy meet one a day before yesterday night, hin knack am following morning, hin say hin won follow us go Lagos, cos werey don see Venza and hotel wey we dey 😂

This is Ondo township guy😂🤣 I know everywhere he mentioned, u see that Laosho, lol the hill wey u go climb to enter the village crazy gan, bus they even fear to climb am😂

Olobo benzo😂😂😂

Beeni 🤣

My Ondo people ooo😂😂😂 where den see this guy😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

Idanre, ondo,ile-oluji,ikale, itsekiri. Where are you.🤣😅😂😆😁😁😅🤣😂

o mu parfait 😀

Make dem use police arrest both of them 🤣🤣

Epe yii owa poju 😂😂😂😂😂😂 untop pregnancy 😂 Werey meji

Ondo Egin 😂...Proudly Ondo, Proudly Ile-oluji blood...OmoAkin lo Odoyeghe 😜

Lol 😂

I’m in pain 😂 my belle oooooo

Sorry

Muftokor oyun

Walai 🤣

The “epon buuku we gbe sabe”dey muzz me oo😅😅😹

This is the funniest shii I have heard all year long😭😭

Ondo egin le o

Ondo dialect sweet dieeee

Nothing make me laugh like this throughout this month ... 🤣🤣🤣 Won kill me

😂😂😂

😂😂😂😂

Ahahahahahaa 😂😂😂😂😭 Fufu go blind her eyes

D part that got me...olobo Benso!! Like the hell is that?!🤣🤣

God I begi 🤣🤣🤣😂😂🤣

So brutal 😂

Ondo dialect too sweet I love my town 😹

Olobo bensoo Olobo rubber
