Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My boy is active
176,705 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Na now Carter dey regret why he accept the fight 😂

Dis match go happen so since 6pm now na 11:37pm kilode way no be Anthony joshua dy fight

Cater punch portable I feel am 😂

You boy is active since make e enter ring make Dey burst him eye joor

e no go far ✋🙂↕️🤚

Ika of Africa

Dem say match never start the juju don Dey work on Carter 😂😂

Angels are ranting kehhh😭😹

Did I just hear "Angels are ranting" ? Carter ma pa mi na 😂

Portable wey be street boy, Carter Efe think say boxing na spit competition,portable go beat wetin no good comot for him body.

na you go later gas catere efe go fight person wey go pkai am, ojo werey!😂

@Ov_Philip Only me just dey laugh. Why I dey feel say he go get one eye later ? 😂

This ojo na really werey

Them wan still fight? Omo I dey go sleep oh.

@Heztaylor1 Angels are ranting keh My hand no Dey oh

I love ojo so much mannnnn

U guys are not helping oo. Make una ginger this nigga nah

Abeg, who get the link to watch the match live??

Angels are ranting ke 😹😭ojo no go kill me

Active Carter.. win 🏆

Angels are ranting ke?? Dis ojo dan mad 😆

@miratee123 they go paste your boy wetin no good today

Angels are singing ke? 😭😂😂

Which style be this one again Them go beat this man oo

Portable is going down 😂

How e con be now 😂😌

@Heztaylor1 This boy which kind hyping be this

Una just want make Portable remove the remaining teeth

Angel go really sing today oo 😂

Ojo😂😂😂angels are ranting ojabo ko fo

Him go really see those angels 😭🙏

Werey say angels are Ranting 🤣🤣🤣🤣

U sure say u trust am ?
