Loading video...
Video Failed to Load
My braddda see that yansh nau😨🔥
10 Comments

oluberry pounds1 year ago
No be for civil servant

ғᴡ ᴄʀᴇᴅ ⋞1 year ago
Car wey them dey sell $45k nah him this one dey call $193k god go take am

Precious Folakemi1 year ago
This is cold 🤑🤑

MORAYO ❤️🦅1 year ago
Civil Servant go tear ACL

Lana is kyle 🦅🦅🦅🦅🦇🦇1 year ago
This one ma organic yansh 🦅🦅🦅🥰🥰🥰🥰

MORAYO ❤️🦅1 year ago
Baba God run this kain yanch for me , I promise Ino go use am carry woman 🙏

︎✯𝑤𝑜𝑔𝑎𝑛✯𝑟𝑖𝑐ℎ𝑖𝑒✯ ❤️🦅︎1 year ago
This is what I wanna hustle for , buy car if my choice and live my life peacefully. Money is important, eh God!!!!

Ridwan 🦅1 year ago
I too love this guy advertising 😂❤️

Gødsøn🐐1 year ago
@Biigridwan Na the real yansh be this Omo 😭

Kaybee 🇬🇭🥥🌴🦅1 year ago
Chai person don buy am already, people get money no be joke
Related Videos
0:39
Sensitive content
Yoruba men can have all my money 😍 See rizz nau
Naija
512,097 views • 2 years ago
0:29
Sensitive content
see yansh ooo
Mikky 💨💨
52,718 views • 4 months ago
0:25
Sensitive content
see yansh 😳
Mikky 💨💨
621,824 views • 8 months ago
0:29
Sensitive content
Omoh, Peller don tear Benz o…. See the yansh🔥 💥✨
Oyindamola🙄
799,275 views • 1 year ago
