Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“My driver, my cook, yourself..” Dangote sef dey cook🤣
1,566,710 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Your wife your kids 😭 Omo nah him full generation him call poor people

Even dangote go call rema and asake poor people

You have to be a savage personality to get that kind money

“yourself” make ground just open abeg 😭😭😭

No bb lie Ali no wan turn old taker 😂

Make person wey dey sell salt no sabi cook ke? “…yourself, your wife, your kids…”😭😭😭

He deserves it, what sort of jam questions is that tshjh

He Called the interviewer's entire Generation POOR 😂😂

These people with lies ehn, dem see mumu in us abi?

Yourself, wife and kids Omo na the full generation dangote call poor people

They're poor compared to him being RICH.

The way he calmly called out his family too😂💔

He no spare the interviewer family 😂

Baba dey cook agenda 😂😂😂😂

See as him keep straight face dey yab person papa guy! 😂

You ghats dey ruthless

The food too sweet

Savage answer 🤣

Yourself, wife and kids Omo na the full generation dangote call poor person

E no spare the man kids 😭😭

If dangote drivers and cook are poor imagine me ordinary me Omo

And na same question the guy ask o 😂

Interviewer go regret why en ask that Question 😂

No be today dangote don dey savage now 😂 e sabi am gan

Your kids,,, bruh ma master chef and he no even know say e dey cook, like bruh he dey serious dey talk am ,but he dey cook the guy .

That man go first enter toilet go think about his life 😭

Your Wife, Your Children I first Off 😂😂

Stroke go first hold am for preek

Rich people can never agree they are looking for money.

@gwealth4pf Your wife , yourself, your kids 😭

Omo 🥲

Dangote fit burn kitchen

Dangote no rate that man.😂😂

Nothing wey person eye never see for this interviewing work
Benzer Videolar
Sensitive content
Dangote really cook this girl 😭😂😂
David Of Fct🌝
1,285,994 görüntüleme • 1 yıl önce
