Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
My family in Edo ❤️🌙
34 Yorum

I know say this love wey I get for EF moon nor be ordinary

Nigeria music industry will be on fire when this guy finally got his fame 😂 Ajeh

I no expect any girl to visit me but if any girl visit me thank God😂🙂↔️

Oh wow my state and I'm from orhoimon LGA and I was thinking you were from akwa ibom or something Now I understand where the raw talent is coming from Nice one brother

Why are all the FRA artists from edo?

EF moon and firstklaz very unique genre Rooting for you guy's thinking outside the box

Carry am make neck Dey pain u

Your family don accept their fate

very soon them go feel am. them never deh this frequency

lol, na my bro wey we grow up together carry am so😅 that’s his little brother…. I’m so happy for this nigga❤️🔥💯

Your style too dey unique 🫂

I like this guy I no know why 🤞

U be crazy man 😂😂 love ur music man

Bro this nigga don craze o😹😹😹 I don die😹😹

That man resemble you o

Thank God!

I like artist with new style

Na you choose am o

Brr abeg remove that eyelash 😭🙏

How I go take make am nah my hand God put am

I like the fra 😂🚶🏽

"How I go make am, na my hand God put am" 🔥🔥🔥

Keep pushing bro

Never forget home when the Ws starts kicking.❤️

See my niggas❤️

Which side for Edo my bro

You and soludo pikin need do collabo

You will like him without a reason. The vibe is different the creation is perfect and the sound is unique. How I go make m, na my hand God put m

u no fit come from Edo with this kind lifestyle…

Abuja tonight

Do me 2Million 🥹

Na your father you just resemble finish bro

Dude yuh talent is enough k!ll this bs looks

No body promote him music pass this nigga
Benzer Videolar
Sensitive content
Edo ha superato se stesso in tutto con questo video 🥺❤️🥺❤️ #donnalisi
Tai
77,954 görüntüleme • 3 yıl önce
