Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My favorite content creator rn ๐
42 Kommentare

E reach her turn she go tiff rice ๐๐๐

that one off me๐

@Anonunusual_TM wait wait wait, raw chicken?๐ญ

@Anonunusual_TM omoh allow๐

@Anonunusual_TM omo, she don ruin my day. ๐ญ๐ญ

This one go use seasoning kpai me for house ooo ๐ญ

she dey pack am put ๐ญ

This is content bro, I'm impressed ๐

This girl abeg na ๐

she no real๐

Guy ๐ญ

Editing skills 100% Cooking skills 0%

This is really creative from her and she really took her time to set this up. I love it mehn, nice one girl๐๐ฝ..

Omo see mayonnaise dey whine waist ooo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That girl na really goat for all content editing ๐น

I sabi cook pass plenty of this girlsโฆ shuurr the chicken isnโt seasoned

This lady editing skill need to be studied

She ate with this

with the edit

This is awesome ๐.

This edit is alot of hardwork she put in. I pray her hardwork and creativity pays off soon.

Wow she throw raw chicken inside stew

All was okay until l saw her calling the dish and it also came with legs ๐๐๐๐

Content creation skills ๐ฏ cooking skills 10%

She's very creative

She dey try wella

aswr

These one nor dey cook and fry her protein first?๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ Go thief rice too๐คฃ๐คฃ๐๐๐ Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday๐

That chicken won't be properly done

She doesn't know how to cook well. Plenty maggi and seasonings

The way that salt take twerk win๐

She cooked the chicken raw?๐ญ

She no cook the chicken before using it for the stew, this one no sabi anything even the rice no dry well

Why she no go cock the chicken first ???

Omo which level una carry Ai go like this๐๐๐ Ai don too suffer for Una hand oooโฆthe dancing pot and premature chicks ๐ฅ killed it for me๐น

Raw chicken in stew? God abeg

This is actually impressive. I like it.

Let's forget about the ai editing skills and concentrate on her terrible cooking style and her dirty kitchen she refused to clean up.. na wa o

Shes doing great for real

Genuinely interested to know how she does her edit

See rice wey this werey cook ๐ซ๐ซ๐ซโฆOmo I for don marry before dem even born me self ๐ซ๐

๐๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
MOTELL MENTALITY โผ๏ธ๐๐๐ This guy is my new favorite Nigerian content creator ๐
Bofrot1cedi
89,217 Aufrufe โข vor 6 Monaten
